Letra de Whiskey - Burna Boy
Alias Artístico: Oluwa Burna, Damini Ebunoluwa Ogulu, Damini Ogulu
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Whiskey" es una canción interpretada por Burna Boy, publicada en el álbum Love, Damini.
Fecha de lanzamiento: 07 de Julio del año 2022.
Whiskey Lyrics
Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air
My people make una dey see am
Say, "Port Harcourt resident, they are not breathing fresh air"
So when you wake in the morning, you go cough
You go cough black soothe
The cars, if you see the way the cars
Them go dey black everywhere
Curtain everywhere, na so everyday na him
We dey mop glass, every day
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
Some people bind and cast
Some of them pray and fast
See pastor don dey fat
Shey na the thing wey God command
Because of oil and gas, my city so dark
Pollution make the air turn black
Every man have to stay on guard
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
People dey sleep for their house dey get no work
Some they walk on the other side of town, dey dem for hold up
Some they pray for the traffic, make dey hail you make you show love
When e reach when to go back home you go-go club
I no say e no easy, my brother
Cuz you dey take am easy, my brother
As long as you are breathing, my brother
As long as you no sink inside water
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
People dey wey dey pray for the rain, but e no fall
Rain dey fall for another man place and e no stop
E be like swimming pool for him house as e don flood
All the things wey him get for his house many don lost
¿Te encanta la letra de Whiskey? ¡Compártela con tus amigos!
¿Quién escribió "Whiskey" de Burna Boy?
Marco Bernardis, P2J y Burna Boy
¿Quién produjo "Whiskey" de Burna Boy?
P2J
¿Cuándo salió "Whiskey" de Burna Boy?
07 de Julio del año 2022
¿En qué álbum está "Whiskey" de Burna Boy?
Love, Damini
Productores: P2J
Escritores: Marco Bernardis, P2J, Burna Boy
Distribuidora: Atlantic Records
Sello discográfico: On A Spaceship Records
Letra aportada por: Nilmey
Mira el video musical de Whiskey
Álbum Love, Damini
- Letra de Glory (Feat. Ladysmith Black Mambazo)
- Letra de Science
- Letra de Jagele
- Letra de Kilometre
- Letra de Cloak & Dagger (Feat. J Hus)
- Letra de Whiskey
- Letra de Last Last
- Letra de Different Size (Feat. Victony)
- Letra de It’s Plenty
- Letra de Dirty Secrets
- Letra de Solid (Feat. Kehlani, Blxst)
- Letra de For My Hand (Feat. Ed Sheeran)
- Letra de Rollercoaster (Feat. J Balvin)
- Letra de Vanilla
- Letra de Common Person
- Letra de Wild Dreams (Feat. Khalid)
- Letra de How Bad Could It Be
- Letra de Love, Damini (Feat. Ladysmith Black Mambazo)
Más de Burna Boy
Top 5 canciones de Burna Boy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "Whiskey", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Whiskey interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.