Letra de Common Person - Burna Boy
Alias Artístico: Oluwa Burna, Damini Ebunoluwa Ogulu, Damini Ogulu
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Common Person" es una canción interpretada por Burna Boy, publicada en el álbum Love, Damini.
Fecha de lanzamiento: 07 de Julio del año 2022.
Common Person Lyrics
(Fun—)
(Funkula)
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no get nothing at all
Mm, agbana oso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
¿Te encanta la letra de Common Person? ¡Compártela con tus amigos!
¿Quién escribió "Common Person" de Burna Boy?
Telz y Burna Boy
¿Quién produjo "Common Person" de Burna Boy?
Telz
¿Cuándo salió "Common Person" de Burna Boy?
07 de Julio del año 2022
¿En qué álbum está "Common Person" de Burna Boy?
Love, Damini
Productores: Telz
Escritores: Telz, Burna Boy
Distribuidora: Atlantic Records
Sello discográfico: On A Spaceship Records
Letra aportada por: Nilmey
Mira el video musical de Common Person
Álbum Love, Damini
- Letra de Glory (Feat. Ladysmith Black Mambazo)
- Letra de Science
- Letra de Jagele
- Letra de Kilometre
- Letra de Cloak & Dagger (Feat. J Hus)
- Letra de Whiskey
- Letra de Last Last
- Letra de Different Size (Feat. Victony)
- Letra de It’s Plenty
- Letra de Dirty Secrets
- Letra de Solid (Feat. Kehlani, Blxst)
- Letra de For My Hand (Feat. Ed Sheeran)
- Letra de Rollercoaster (Feat. J Balvin)
- Letra de Vanilla
- Letra de Common Person
- Letra de Wild Dreams (Feat. Khalid)
- Letra de How Bad Could It Be
- Letra de Love, Damini (Feat. Ladysmith Black Mambazo)
Más de Burna Boy
Top 5 canciones de Burna Boy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "Common Person", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Common Person interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.