Letra de Higher - Burna Boy
Alias Artístico: Oluwa Burna, Damini Ebunoluwa Ogulu, Damini Ogulu
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Higher" es una canción interpretada por Burna Boy
Fecha de lanzamiento: 27 de Junio del año 2024.
Higher Lyrics
Look me dada
As my dreadlocks are longer
I know say right now na my time, I no go waste am rara
I go use am dada (I go use am dada)
You know say Hennessy na bastard
I dey sip am jẹjẹ, o
So if I do you wrong, I apologise
All the people wey dey sympathise
Na God go make them larger (Larger, larger)
Make me go higher (Higher)
I no wan manya (Manya)
My feelings don dey rise
Walima wa haya (Oh, wa haya)
Make me go higher (Higher)
I no wan manya
My feelings don dey rise
Walima wa haya
You know say streets don't love you rara
It's full of snakes and spiders
Make a wrong move, lose your life
Make it hard for your mother to sleep at night
Streets no love you rara
Some people dey for mortuary
Some people dey for hospital
Count your blessings one by one
Ṣ'ọpẹ ti ẹ, time has come
To lift our voices, ah-ah-ah
Lift my voice in prayer
Make me go higher (Higher)
I no wan manya (Manya)
My feelings don dey rise
Walima wa haya (Oh, wa haya)
Make me go higher (Higher)
I no wan manya
My feelings don dey rise
Walima wa haya
Make me go higher
I no wan manya
My feelings don dey rise
Walima wa haya
Make me go higher
I no wan manya
My feelings don dey rise
Walima wa haya
¿Te encanta la letra de Higher? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Higher" de Burna Boy?
27 de Junio del año 2024
Mira el video musical de Higher
Top 5 canciones de Burna Boy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "Higher", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Higher interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.