Letra de Different Size - Burna Boy

(Feat. Victony)

Alias Artístico: Oluwa Burna, Damini Ebunoluwa Ogulu, Damini Ogulu

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Different Size" es una canción interpretada por Burna Boy y Victony, publicada en el álbum Love, Damini

Fecha de lanzamiento: 07 de Julio del año 2022. 

Different Size Lyrics


Mugunghwa kkochi piotsseumnida

Mugunghwa kkochi piotsseumnida

Mugunghwa kkochi piotsseumnida

Piotsseumnida (Sir Vinci)

(Mugunghwa kkochi piot—)

Yea, yea, yea, yea, yea, yeayea (Oluwa burna)

Ebele (Yea, yea, yea, yea, yea)


Alcohol e dey hitti me near spine

Solo riding cruise, in the mean time, oh

The kele still dey ask if I feel fine

Me I ask the kele if she fit wine o

Bum bum wey my eyes e dey still find

As my neck e dey hot I no feel fine

She Dey knack me waist to the p-prime


For that hmm I dey see different size, oh eh-eh-eh-eh

Bum bum dey different size, yo eh-eh-eh

Ikebe different size, oh eh eh eh

Bum bum dey different size, oh

Different size, oh (Different size)


Body oh, you take am to worry me

'Cause insecurity, I dey take my time no dey hurry me

Body oh, body oh che che

Small waist and the bum bum double XL

Baby, tell me, what is your doctor’s name?

Na him gan gan dey cause problem

Tell am say I believe e’in government

Make I give am money jeje

Cuz your body dey ginger me, oh

Normally, shey you get am naturally

But I no complain

Cuz bum bum dey different size, oh


Oh eh-eh-eh

'Cause bum bum dey different size, oh eh-eh-eh

Ikebe different size, oh eh-eh-eh

Bum bum dey different size, oh

Dey different size, oh

Me o ni gba oh, e no possible for this life

Make I leave am go, Monica, Mona Lisa

Ooh, my baby, your body

E be “like knicker oh” (Alcohol e dey hitti me near spine)


Alcohol e dey hitti me near spine

Solo riding cruise, in the mean time oh

The kele still dey ask if I feel fine

Me I ask the kele if she fit wine

Bum bum wey my eyes e dey still find

As my neck e dey hot I no feel fine

She dey knack me waist to the p-prime


For that hmm, I dey see different size, oh eh-eh-eh-eh

Bum bum dey different size, oh eh-eh-eh

Ikebe different size, oh eh-eh-eh

Bum bum dey different size, oh

Dey different size, oh


Body, oh (Body, oh)

Body oh che che (Body oh che che)

Sisi, oh (Sisi, oh)

Oh my sisi pelebe (Oh my sisi pelebe)

Body oh body oh body oh

Body oh che che (Body oh che che)

Oh my sisi, oh sisi pelebe



Calificar Canción

VOTOS

¿Quién escribió "Different Size" de Burna Boy?
Kvng Vinci, Burna Boy y Victony


¿Quién produjo "Different Size" de Burna Boy?
Kvng Vinci


¿Cuándo salió "Different Size" de Burna Boy?
07 de Julio del año 2022


¿En qué álbum está "Different Size" de Burna Boy?
Love, Damini



Créditos de la canción
Productores: Kvng Vinci
Escritores: Kvng Vinci, Burna Boy, Victony
Distribuidora: Atlantic Records
Sello discográfico: On A Spaceship Records

Letra aportada por: Nilmey

Top 5 canciones de Burna Boy

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "Different Size", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Alone

Ooh-ooh, ooh, Ooh-ooh, ooh, Mm-mm, mm, Mm-mhm, mm, It's just another night, Just another fight for my life, It's alright, because everything dies, Nobody know why, Wetin I go do?, Wetin you go do, When you feelin' like you fallin', And you can't find nothing to hold on to?, Memories, uh-oh, carry me…

It’s Plenty

Gbe mi trabaye, make you no dey shalaye, I don't want nobody to give my matter K-leg, For this life I dey, I want to be celebrated, Don't wanna waste my days, I want to spend them on enjoyment, It's plenty, oh, ah, Order Hennessy, oh, ah, Wọn ní wọn wá mi, oh, ah, Every day, party, ah, As I dey knac…

For My Hand feat. Ed Sheeran

I wanna be in your life until the night is over, I wanna hold you so tight, so tight, come in closer, It's been a hell of a ride for every single moment, You were there by my side, Whenever I'm broken, you make me feel whole, Whenever I'm lonely, you're there for my soul, Wherever you are, girl, tha…

Rollercoaster feat. J Balvin

I don't want you to dey waste my time, I don't wanna wait 'til it's all over, This life is a gift from the most high Jah, That is why I'm thankful for all I have, 'Cause the fast life really ain't all that, So now I try to be pure, aha, No be like say I no dey shey normal, I just get with that in Ja…

Last Last

E don cast, last last, Na everybody go chop breakfast, Shayo, na lie, Shayo, Igbo, You go bow for the result, o, Nothing to discuss, o, 'cause I dey win by default, And without any doubt, o, Omo, me, I be adult, o, I no go fit take your, I no go fit take your insult, o, Omo mind as you dey talk, o, …

Lee la letra completa de Different Size interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.