Letra de Science - Burna Boy
Alias Artístico: Oluwa Burna, Damini Ebunoluwa Ogulu, Damini Ogulu
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Science" es una canción interpretada por Burna Boy, publicada en el álbum Love, Damini.
Fecha de lanzamiento: 07 de Julio del año 2022.
Science Lyrics
Huh, huh, huh, huh, huh
Huh, huh, huh, huh, huh
Huh, huh, huh, huh, huh
(Everybody de body, de body, de body)
(De body, de body, de body, oluwaburna ti de o)
Huh, huh, huh, huh, huh, huh, huh, huh (Baby o)
Baby yes na me be your client
When you wine you dey do me science
Any market you sell I dey buy am
You make my body dey feel one kind
If I ask you now you go deny am
But I know say you dey do me science
My baby smart but me I too wise o
As you dey dance my baby na suicide o
Everybody know that I'm the gyal dem controller
Anywhere mi dey mi want the girl dem come over
You're playing Russian roulette with loaded revolver (Baby o)
And if you kill yourself we go call in Olopa
Wee wan, wee wan, wee wan, wee wan
Wee wan, wee wan, wee wan, na mi na mi, yeah
She dey call me every moment
Live my life and I enjoy every moment
Na the vibe me I dey for this new year, yeah
I dey find gele toh beautiful, yeah
I dey find where my body go cool e
Cool e cool e, body go cool e
Truly my ability, girl, e needy the type of man with agility
'Cause you get all the qualities to be my baby
If they say I do you wrong, Ọlọrun, it wasn't me
Baby yes, na me be your client
When you wine you dey do me science
Any market you sell I dey buy am
You make my body dey feel one kind
If I ask you now you go deny am
But I know say you dey do me science
My baby smart but me I too wise o
As you dey dance baby na suicide o
Everybody know that the girl dem controller
Anywhere mi dey mi want the girl dem come over
You're playing Russian roulette with loaded revolver (Baby o)
And if you kill yourself, we go call in your lover
Wee wan, wee wan, wee wan, wee wan
Wee wan, wee wan, wee wan
¿Te encanta la letra de Science? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Science" de Burna Boy?
07 de Julio del año 2022
¿En qué álbum está "Science" de Burna Boy?
Love, Damini
Mira el video musical de Science
Álbum Love, Damini
- Letra de Glory (Feat. Ladysmith Black Mambazo)
- Letra de Science
- Letra de Jagele
- Letra de Kilometre
- Letra de Cloak & Dagger (Feat. J Hus)
- Letra de Whiskey
- Letra de Last Last
- Letra de Different Size (Feat. Victony)
- Letra de It’s Plenty
- Letra de Dirty Secrets
- Letra de Solid (Feat. Kehlani, Blxst)
- Letra de For My Hand (Feat. Ed Sheeran)
- Letra de Rollercoaster (Feat. J Balvin)
- Letra de Vanilla
- Letra de Common Person
- Letra de Wild Dreams (Feat. Khalid)
- Letra de How Bad Could It Be
- Letra de Love, Damini (Feat. Ladysmith Black Mambazo)
Más de Burna Boy
Top 5 canciones de Burna Boy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "Science", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Science interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.