Letra de Side Chick - Kizz Daniel
(Feat. DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn)
Alias Artístico: Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, Kiss Daniel
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Side Chick" es una canción interpretada por Kizz Daniel, DJ Big N, Yemi Alade y Young Jonn, publicada en el álbum Maverick.
Fecha de lanzamiento: .
Side Chick Lyrics
Try to be cool
Try to be nice
And try to focus
It’s another one
Vado
DJ Big N
When you are big you are big abeg
Put it down on me
Put it down tan tan tan
Your body tantanana
E dey risky
But your body Coca-Cola
I want to give bacpanana
Anytime that you call
I go sharply come over
Me I no go think am twice
Omotena tena tena tena tena tena tena tena tena tena
[?]
If my woman catch us
E no go nice
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go
Give me love
Give me love
Play it all on me
No mind if you don’t mind
Make I do the do on code
You got the things that I like
I got the things that you want
Me I no send
If your girl dey back
I just to wan chop clean mouth
[?]
If my woman catch us
E no go nice
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go
Jiggy!
Wetin you find go sokoto
E dey for my sokoto
And I know you think I’m a Casanova
Wanbi shey you no like fashionova
Lotori mi loje gbese eh
Sempe
And you no I like to play play
Vado gbemi trabaye
Dollar dollar Beni le
[?]
If my woman catch us
E no go nice
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go
Oh my baby
I’m available
Baby no dey
I go dey for you
Put it down on me
Put it tantantantan
Oh my baby, I’m for you
Oh my I’m for you o
¿Te encanta la letra de Side Chick? ¡Compártela con tus amigos!
¿En qué álbum está "Side Chick" de Kizz Daniel?
Maverick
Mira el video musical de Side Chick
Álbum Maverick
- Letra de Red & Green
- Letra de My G
- Letra de Flex
- Letra de Cough (Odo)
- Letra de Show You Off (Feat. ["Pryme"])
- Letra de Shu-Peru
- Letra de Buga (Feat. Tekno)
- Letra de Feran You Two (Feat. Jalil, Jelani)
- Letra de Feran Mi (Feat. Johnny Drille)
- Letra de Complicated (Feat. Jahmiel, Nomcebo Zikode, Not3s)
- Letra de E’better (Feat. [])
- Letra de Blood is Thicker
- Letra de One Dollar (Feat. Blaqbonez)
- Letra de Easy to love (Feat. Chike)
- Letra de Pour (Feat. [])
- Letra de Never
- Letra de Anchovy
- Letra de RTID (Rich Till I Die)
- Letra de Side Chick (Feat. DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn)
- Letra de Cough (Odo) [Remix] (Feat. Becky G)
Más de Kizz Daniel
Top 5 canciones de Kizz Daniel
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Kizz Daniel. Si te gustó "Side Chick", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Side Chick interpretada por Kizz Daniel. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.