Letra de Buga - Kizz Daniel
(Feat. Tekno)
Alias Artístico: Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, Kiss Daniel
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Buga" es una canción interpretada por Kizz Daniel y Tekno, publicada en el álbum Maverick.
Fecha de lanzamiento: 03 de mayo del año 2022.
Buga Lyrics
Hey!
Don’t sleep
Don’t sleep
Wake up (Obah)
Collect your money
Collect your money
Wake up, eh!
Collect your money
Collect your money
(Banga)
Wake up
(Giddem)
Gbe'ra, gbe'ra oh
Gbe'ra go get that mullah (Wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb'owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try try
You suppose to dey j’aiye j’aiye
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don mad, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje
Let me see you (Go low low low)
Let me see you (Go low low low low)
Buga wọn, lemme, buga wọn
Lemme see you dey buga (Go low low low)
Lemme see you (Go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (Go low low low)
Lemme see you (Go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (Gi low low low)
Lemme see you (Go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga
Gbe'ra, oh ah
Gb'era o
Gbera
Go get the dollar (Wake up)
Ko kala, kala gb'owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l'ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don mad
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje
Let me see you (Go low low low)
Let me see you (Go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (Go low low low)
Lemme see you (Go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (Go low low low)
Lemme see you (Go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (Go low low low)
Lemme see you (Go low low low)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you o
(Go low low low)
Let me see you (Go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (Go low low low)
Lemme see you (Go low low low)
Buga wọn, lemme buga wọn (Banga)
You don work, you don try
You suppose to dey vibe
Meet me on the bed
You don work, you don try
You suppose to dey vibe
¿Te encanta la letra de Buga? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Buga" de Kizz Daniel?
03 de mayo del año 2022
¿En qué álbum está "Buga" de Kizz Daniel?
Maverick
Mira el video musical de Buga
Álbum Maverick
- Letra de Red & Green
- Letra de My G
- Letra de Flex
- Letra de Cough (Odo)
- Letra de Show You Off (Feat. ["Pryme"])
- Letra de Shu-Peru
- Letra de Buga (Feat. Tekno)
- Letra de Feran You Two (Feat. Jalil, Jelani)
- Letra de Feran Mi (Feat. Johnny Drille)
- Letra de Complicated (Feat. Jahmiel, Nomcebo Zikode, Not3s)
- Letra de E’better (Feat. [])
- Letra de Blood is Thicker
- Letra de One Dollar (Feat. Blaqbonez)
- Letra de Easy to love (Feat. Chike)
- Letra de Pour (Feat. [])
- Letra de Never
- Letra de Anchovy
- Letra de RTID (Rich Till I Die)
- Letra de Side Chick (Feat. DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn)
- Letra de Cough (Odo) [Remix] (Feat. Becky G)
Más de Kizz Daniel
Top 5 canciones de Kizz Daniel
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Kizz Daniel. Si te gustó "Buga", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Buga interpretada por Kizz Daniel. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.