Letra de Complicated - Kizz Daniel

(Feat. Jahmiel, Nomcebo Zikode, Not3s)

Alias Artístico: Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, Kiss Daniel

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Complicated" es una canción interpretada por Kizz Daniel, Jahmiel, Nomcebo Zikode y Not3s, publicada en el álbum Maverick

Fecha de lanzamiento: . 

Complicated Lyrics


(South African chants)


I think we break up since since

But you be no get mind to tell me since since

Cos I been dey reason so many things things

Like You dey fling things , you dey throw things things

Baby I won change my status to complicated


My star thot is so complicated

My property you confiscated

You break up

Well communicated

I don’t care about the guys

Wey You fornicated


I still wanna dey with you

Coded

Na you go punch brother man

Noted

Na you go still call soldier man

Most def

This night I dey sleep outside

I go call Bella

I go call Bella

Break up no be war

See I be full alujana


(South African chants)

This night I dey sleep outside

I go call Bella

I go call Bella

Break up no be world ending

I’m a full alijana


(South African chants)

And now I don’t know what’s going on



Calificar Canción

VOTOS

¿En qué álbum está "Complicated" de Kizz Daniel?
Maverick



Top 5 canciones de Kizz Daniel

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Kizz Daniel. Si te gustó "Complicated", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Easy to love feat. Chike

You're so easy to love, You're so easy to love (So easy), Oh baby, you’re easy to love, Baby, I don’t know what I do to make you love me, yeah, I don’t know, I don’t know, I don’t know, I don’t know oh, Baby, I don’t know what I do to make you kiss me, yeah, I don’t know, I don’t know, I don’t know,…

Complicated feat. Jahmiel, Nomcebo Zikode, Not3s

(South African chants), I think we break up since since, But you be no get mind to tell me since since, Cos I been dey reason so many things things, Like You dey fling things , you dey throw things things, Baby I won change my status to complicated, My star thot is so complicated, My property you co…

Anchovy

Vado, Anchovy, Ooṣa, I don pay my dues, I dey faaji today, Bad belle people dey talk otide, Which kind cruise you wan put me today, Your hate no be hate, if you hate your way, You no catch headache, you dey buy panadol, Okay, 'cause the money long, Koletan, No near me I get OCD, Ma kanra momi I be O…

Shu-Peru

Shuperu, shuperu, Shuperu, peru, peru, Peru, peru, Shuperu, peru, peru, Who's the musician?, Vado, Who's a technician?, Peru, peru, peru, Who's the producer?, Peru, peru, (Banga), Shuperu, We dey do bad things for good reasons, you know?, I know you know, And we dey do good things for bad reasons, y…

Side Chick feat. DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn

Try to be cool, Try to be nice, And try to focus, It’s another one, Vado, DJ Big N, When you are big you are big abeg, Put it down on me, Put it down tan tan tan, Your body tantanana, E dey risky, But your body Coca-Cola, I want to give bacpanana, Anytime that you call, I go sharply come over, Me I …

Lee la letra completa de Complicated interpretada por Kizz Daniel. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.