Letra de Never - Kizz Daniel
Alias Artístico: Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, Kiss Daniel
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Never" es una canción interpretada por Kizz Daniel, publicada en el álbum Maverick.
Fecha de lanzamiento: .
Never Lyrics
People fear wetin dem no understand
Dem wan make I play my last card
Dem smell my aroma, japa
Wọn le mi Olofin Jazzman
I don get thick skin
E no penetrate o
Big or small I go celebrate o
I’m still alive
And I appreciate baba God day by day
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana (Hosana)
Make dem no see me fall for yakata ta (Never)
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire
Never (Never)
Never will I ever fuck up (Never will I fuck up)
If I fuck up, na you fuck (O ye ye ye)
And if you fuck up, na you fuck up still
Everyday be like carnival
Sometimes I be thinking like animal
Most times I dey pray make tomorrow no born
'Cause tomorrow carry belle for karma
Straight to the Maitama
Buy my ticket, go the terminal
Go to Ghana, go meet Abena (Maza)
Abena roll up for me, dagbana
No call me baba, baba
Ori ade lemi mazamaza
Travel the world bi Ajala, jala
Scatter the formation pata pata
I’m on my knees Hosana sana
Make dem no see me fall for yakata ta
Any kele wey do kayamata
Save my prick from eternal fire
Never
Never will I ever fuck up
And I fuck up, na you fuck
And if you fuck up, na you fuck up still
Never
Never will I ever fuck up
And I fuck up, na you fuck
And if you fuck up, na you fuck up still
¿Te encanta la letra de Never? ¡Compártela con tus amigos!
¿En qué álbum está "Never" de Kizz Daniel?
Maverick
Álbum Maverick
- Letra de Red & Green
- Letra de My G
- Letra de Flex
- Letra de Cough (Odo)
- Letra de Show You Off (Feat. ["Pryme"])
- Letra de Shu-Peru
- Letra de Buga (Feat. Tekno)
- Letra de Feran You Two (Feat. Jalil, Jelani)
- Letra de Feran Mi (Feat. Johnny Drille)
- Letra de Complicated (Feat. Jahmiel, Nomcebo Zikode, Not3s)
- Letra de E’better (Feat. [])
- Letra de Blood is Thicker
- Letra de One Dollar (Feat. Blaqbonez)
- Letra de Easy to love (Feat. Chike)
- Letra de Pour (Feat. [])
- Letra de Never
- Letra de Anchovy
- Letra de RTID (Rich Till I Die)
- Letra de Side Chick (Feat. DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn)
- Letra de Cough (Odo) [Remix] (Feat. Becky G)
Más de Kizz Daniel
Top 5 canciones de Kizz Daniel
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Kizz Daniel. Si te gustó "Never", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Never interpretada por Kizz Daniel. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.