Letra de Flex - Kizz Daniel
Alias Artístico: Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, Kiss Daniel
¿Cuándo salió "Flex" de Kizz Daniel?
26 de febrero del año 2021
¿En qué álbum está "Flex" de Kizz Daniel?
Maverick
Flex Lyrics
Yo
Won ni gan-gan-gan-gan
(DJ Coublon)
Won ni gan-gan-gan-gan, nah-nah
Shey make I come your place? (yes)
Shey Hennessy go dey? (yes)
What about the babes? (yes)
Babes from UK?
Sh'oma le mi lole? (no)
Tinba fa gobe (no)
Can I touch your Ekele?
Ekele toni Ikebe
Island boys (yes)
Wey dey carry boys (yes)
Shey dem get money?
My kind money
Oluwa loni ganja
Iwin loni igbo nla
Vado loni vibe
Fela loni Shriners
I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
See, I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
I don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh ah?
(Owo lowa loke)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh ah? (ahh)
(Owo lowa loke)
Vado oosha, Vado
Vado ma pami nah
Vado ma pami nah
Listen now
I say my life just dey sweet (yes)
E be like I put sugar (yes)
No carry that bad energy come my side
My hommies say I razz
My hommies say I bad (yes)
Hommie gonna drink anything you put for the glass
Gidi girl (yes)
Where you dey?
Girl, I'm in the mood
Make I show my face
I don't know how to party (I don't know)
But I learnt from parties who never to be caught unfresh
I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
See, I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
I don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh ah?
(Owo lowa loke)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh ah? (ahh, ayy)
K'aya owo fun won
Vado
Number one
Hey
¿Te encanta la letra de Flex? ¡Compártela con tus amigos!
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Flex" es una canción interpretada por Kizz Daniel, publicada en el álbum Maverick.
Fecha de lanzamiento: 26 de febrero del año 2021.
Video musical
Álbum Maverick
- Letra de Red & Green
- Letra de My G
- Letra de Flex
- Letra de Cough (Odo)
- Letra de Show You Off (Feat. ["Pryme"])
- Letra de Shu-Peru
- Letra de Buga (Feat. Tekno)
- Letra de Feran You Two (Feat. Jalil, Jelani)
- Letra de Feran Mi (Feat. Johnny Drille)
- Letra de Complicated (Feat. Jahmiel, Nomcebo Zikode, Not3s)
- Letra de E’better (Feat. [])
- Letra de Blood is Thicker
- Letra de One Dollar (Feat. Blaqbonez)
- Letra de Easy to love (Feat. Chike)
- Letra de Pour
- Letra de Never
- Letra de Anchovy
- Letra de RTID (Rich Till I Die)
- Letra de Side Chick (Feat. DJ Big N, Yemi Alade, Young Jonn)
- Letra de Cough (Odo) [Remix] (Feat. Becky G)
Más de Kizz Daniel
Top 5 canciones de Kizz Daniel
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Kizz Daniel. Si te gustó "Flex", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Flex interpretada por Kizz Daniel. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.