Letra de Reason You - Rema
Alias Artístico: Austin Divine, Divine Ikubor
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Reason You" es una canción interpretada por Rema, publicada en el álbum Holiday / Reason You.
Fecha de lanzamiento: .
Reason You Lyrics
Another banger
Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu'?
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
Won de kpe mi lo omogo
I don turn laughin' stock to my friends
Say, superstar boy like me
For one girl, I just dey fool myself
You are special to me, I no fit reason you less
You dey shack me like pami, from the day wey I see you
Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you, like say I be genie
And the way you dey move, e be like say you get boyfriend
I say make I ask you
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you)
I no go reason you (I no), I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you (I no)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor (Eh, eh, eh, eh)
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Mhm)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (Ayy), I no go reason you
I no go reason you (I no), I no go reason you (You)
I no go reason you, I no go reason you
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl, I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money, take am, baby, kilokanmi
Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you, like say I be genie
And the way you dey move, e be like say you get boyfriend
I say make I ask you
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you)
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you (Yeah), I no go reason you (Yeah)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Heart and my medu)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
¿Te encanta la letra de Reason You? ¡Compártela con tus amigos!
¿En qué álbum está "Reason You" de Rema?
Rave & Roses
Mira el video musical de Reason You
Álbum Rave & Roses
- Letra de Divine
- Letra de Hold Me (Feat. 6LACK)
- Letra de Dirty
- Letra de Calm Down
- Letra de Soundgasm
- Letra de Time N Affection (Feat. Chris Brown)
- Letra de Jo
- Letra de Mara
- Letra de Love
- Letra de Addicted
- Letra de Are You There?
- Letra de FYN (Feat. AJ Tracey)
- Letra de Oroma Baby
- Letra de Carry
- Letra de Wine (Feat. Yseult)
- Letra de Runaway
- Letra de Holiday
- Letra de Charm
- Letra de Reason You
- Letra de Dunno Me (Freestyle)
- Letra de HOV
- Letra de Calm Down (Remix) (Feat. Selena Gomez)
Más de Rema
Top 5 canciones de Rema
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Rema. Si te gustó "Reason You", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Reason You interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.