Letra de FUN - Rema
Alias Artístico: Austin Divine, Divine Ikubor
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
“FUN” is a song performed by Nigerian singer and songwriter Rema. It was officially released on September 5, 2025, under the record labels Mavin Global Holdings Ltd and Jonzing World Entertainment. The track was produced by London and AoD.
FUN Lyrics
(London)
Another banger
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn
Oya oh, I'm dripping
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), mhm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this
I no get competition, my enemy na sapa (Say, na sapa)
Na why I gara (Na why I gara)
'Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)
Family matter, men still mount, Inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up, even though say sometimes it seems very hard
Omo mi, my dream big, my pocket filled with green salad
M.I.A., email me, I can't give you my AT&T, man
No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
I no like stress
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn
Oya oh, I'm dripping (Oya oh, I'm dripping)
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this (I do this)
O.Y.O, O.Y.O? (O.Y.O?)
The streets ain't got no love (No love)
Hm-hm, no matter what you do
People, dem must to talk
Even if say you wan respond (Even if say you wan respond)
They go say you're the one who's immature
Like say na your fault (Fault)
Omo mi, you gats serve before you turn boss
Omo mi, e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time, brother mi, no rush (No rush)
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault (Fault)
Better wait for your turn
Oya oh, I'm dripping (Oh, I'm dripping)
Pelú water, fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)
Girls no wan leave me (Leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty)
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this
¿Te encanta la letra de FUN? ¡Compártela con tus amigos!
Top 5 canciones de Rema
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Rema. Si te gustó "FUN", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de FUN interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.