Letra de HOV - Rema
Alias Artístico: Austin Divine, Divine Ikubor
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"HOV" es una canción interpretada por Rema, publicada en el álbum Rave & Roses.
Fecha de lanzamiento: 28 de abril del año 2023.
HOV Lyrics
I don hustle sha
My leg don do plenty waka, e reach to call me oga
You see as my body set
E don tey when me and my guys we dey fetch water
Shoutout to my dad
I learnt my lesson, both good and bad
Eyes open, ooh la-la
Nobody fit whine me for the street sha, ahh
Oya just dey jekelebe, all your mates dey hustle, you dey kpenkelemes
Make you reason am sef, I go motivate you to an extent
Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
If you do me evil just dey prepare for your karma nla
Pray the real ones live longer
Too many snakes under the grass
Osagie know me sha
All the prophecy I dey do am
I dey see many things wey pass una regular eyes
Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta, ta-ta
Mavin say second quarter don dey load
E no go tey 'til my money go billion
My neck don dey fold like Dino, ah
I no be politician, but I don dey see their kind of money (Money, money, money, money, money, money)
EFCC they fit dey hear me, ewo
Any legal money once upon a time was illegal money
To my generation, I be (Hov)
I no really fit advice person for hot weather wey dey use snow
Na your body go tell you then, you go know
Oya just dey jekelebe, all your mates dey hustle, you dey kpenkelemes (You dey kpenkelemes ooh)
Make you reason am sef, I go motivate you to an extent (Ehh)
Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
If you do me evil just dey prepare for your karma nla (Karma nla)
Pray the real ones live longer (Live longer)
Too many snakes under the grass (Grass)
Osagie know me sha (E know)
All the prophecy I dey do am (Ahh)
I dey see many things wey pass una regular eyes
Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta, ta-ta
¿Te encanta la letra de HOV? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "HOV" de Rema?
28 de abril del año 2023
¿En qué álbum está "HOV" de Rema?
Rave & Roses
Mira el video musical de HOV
Álbum Rave & Roses
- Letra de Divine
- Letra de Hold Me (Feat. 6LACK)
- Letra de Dirty
- Letra de Calm Down
- Letra de Soundgasm
- Letra de Time N Affection (Feat. Chris Brown)
- Letra de Jo
- Letra de Mara
- Letra de Love
- Letra de Addicted
- Letra de Are You There?
- Letra de FYN (Feat. AJ Tracey)
- Letra de Oroma Baby
- Letra de Carry
- Letra de Wine (Feat. Yseult)
- Letra de Runaway
- Letra de Holiday
- Letra de Charm
- Letra de Reason You
- Letra de Dunno Me (Freestyle)
- Letra de HOV
- Letra de Calm Down (Remix) (Feat. Selena Gomez)
Más de Rema
Top 5 canciones de Rema
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Rema. Si te gustó "HOV", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de HOV interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.