Letra de Are You There? - Rema
Alias Artístico: Austin Divine, Divine Ikubor
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Are You There?" es una canción interpretada por Rema, publicada en el álbum Rave & Roses.
Fecha de lanzamiento: 24 de Marzo del año 2022.
Are You There? Lyrics
Ooh, yeah
Ooh, yeah
Ooh, yeah, ha
Ooh, yeah
Another banger
People dey talk say na only woman I sabi talk about
So lemme make I just dey talk about am
I no fit focus on the negativity inside my country
So me I got to change the matter
I don talk, I don shout, I don vex, I don calm
I don tweet, I don cut my dada
Cruise no dey finish inside the country
So once in a while, I got to turn up, ah-ha, yeah
Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You just dey smoke, you no wan green, pass the J, J, J
You hear my song, you no dey dance, you no dey fear, fear, fear
Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You come my party, come dey press phone for here, here, here
You better loosen up and act like you don't care, care, care
(Bumba)
Girly with the biggie booty dey give me
This type of girl fit to kill person
Hennessy, dey put the girl for ecstasy
Monster, dey boosting my adrenaline
Make you no expect me to act orderly
Brotherly make nobody come dey bother me
Brotherly make nobody come dey judge me
Nobody here holy pass Mary Magdalene
On top my money, you wan come dey shout for me
The one wey Buhari chop, how many he cut for me?
Make they play "Dorime," "Dorime" for the club for me, ha
People dey die, but people still dey go club that day
People no send e dey happen each and every other day
Casket, plus the undertaker song wey dem they play
I face reality 'cause me I no fit ever run away
Way, way, way, way, way, ah
Me I no fit ever runaway
Way, way, way, way, way, ah
Wake up, wake up, wake up, wake up, wake up
Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You just dey smoke, you no wan green, pass the J, J, J
You hear my song, you no dey dance, you no dey fear, fear, fear
Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You come my party, come dey press phone for here, here, here
You better loosen up and act like you don't care, care, care
Omo, so many people just dey call my phone
So many people tell me make I come back home
I tell dem make dem lemme make I dey my own
President no dey country, oya, what's your own?
My mama don dey worry about this my tone
Say anger don dey full inside all my flow
Omo as I dey serious, I still dey joke
(Omo as I dey serious, I still dey joke)
Omo as I dey serious
Cruise for Nigeria no fit ever stop
All the men for power no fit get enough
Why I wan dey let am try to weigh me down?
Make I focus, make I just dey hustle up
If you dey owe me, make you pay me up
Dry chest, boat cruise, live it up
Make nobody tell me make I button up, ah
Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You just dey smoke, you no wan green, pass the J, J, J
You hear my song, you no dey dance, you no dey fear, fear, fear
Are you there? Are you there, there, there?
Are you there? Are you there, there, there?
You come my party, come dey press phone for here, here, here
You better loosen up and act like you don't care, care, care
¿Te encanta la letra de Are You There?? ¡Compártela con tus amigos!
¿Quién escribió "Are You There?" de Rema?
Rema
¿Quién produjo "Are You There?" de Rema?
Eddie Priest y 1Mind
¿Cuándo salió "Are You There?" de Rema?
24 de Marzo del año 2022
¿En qué álbum está "Are You There?" de Rema?
Rave & Roses
Productores: Eddie Priest, 1Mind
Escritores: Rema
Sello discográfico: Jonzing World
Letra aportada por: Nilmey
Mira el video musical de Are You There?
Álbum Rave & Roses
- Letra de Divine
- Letra de Hold Me (Feat. 6LACK)
- Letra de Dirty
- Letra de Calm Down
- Letra de Soundgasm
- Letra de Time N Affection (Feat. Chris Brown)
- Letra de Jo
- Letra de Mara
- Letra de Love
- Letra de Addicted
- Letra de Are You There?
- Letra de FYN (Feat. AJ Tracey)
- Letra de Oroma Baby
- Letra de Carry
- Letra de Wine (Feat. Yseult)
- Letra de Runaway
- Letra de Holiday
- Letra de Charm
- Letra de Reason You
- Letra de Dunno Me (Freestyle)
- Letra de HOV
- Letra de Calm Down (Remix) (Feat. Selena Gomez)
Más de Rema
Top 5 canciones de Rema
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Rema. Si te gustó "Are You There?", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Are You There? interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.