Portada de Jo - Rema

Jo Letra - Rema

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

Letra oficial

Jo Lyrics

Another banger


Oya baby jo-jo-jo-jo-jo

Jo-jo-jo-jo-kijo

Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho

I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo

Me I don tell my mama say na you be my wife o


Hmm, Omotola you dey boost my dada

Woah-woah-woah-woah

I like it when you dey call me dada

Woah-woah-woah-woah

Other girls they dey bu bu ga ga

Woah-woah-woah-woah

Only you be my baby pana

Woah-woah-woah


Where you dey o

When I dey call your phone

You no dey pick my call

Baby wetin your friends don talk

Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls

Me I no go lie I dey get but baby na you I choose

Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar

Plenty calories dey for your sugar o hmm

Come baby Juma gimme sugar o ginger

You dey pull my trigger


Jo-jo-jo-jo-jo

Jo-jo-jo-jo-kijo

Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho

I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo

Me I don tell my mama say na you be my wife o


Hmm, no mind them all of them they go deceive you o

Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me o

Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you o

Hmm, if I give them chance all of them they go dey rush me o, dey rush me o

(Tell me why you con dey vex for me o)

Baby no dey vex for me o

Anytime wey you dey vex I go give you muah

I go give you Mmm hmm Obianuju

(This you love na juju, juju, juju)


Oya baby jo-jo-jo-jo-jo

Jo-jo-jo-jo-kijo

Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho

I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo

Me I don tell my mama say na you be my wife o


Hmmm Obianuju

Say this love is true

You dey make me do like fool

Hmm

Hm Obianuju

Hm this love is true

You dey make me do like fool

Letra aportada por Nilmey
¿Viste un error en la letra? Corregir letra
Ayúdanos a mejorar esta letra y te damos el crédito

¿Qué te hace sentir esta canción?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de Jo? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"Jo" es una canción interpretada por Rema, publicada en el álbum Rave & Roses. 

Fecha de lanzamiento: 24 de Marzo del año 2022. 

¿Cuándo salió "Jo" de Rema?

24 de Marzo del año 2022

¿En qué álbum está "Jo" de Rema?

Rave & Roses

Top 5 canciones de Rema

Calm Down (Remix) feat. Selena Gomez Vibez, Oh, no, Another banger, Baby, calm down, calm down, Girl, this your body e put my heart for lockdown, for lockdown, oh, lockdown, Girl, you sweet like Fanta, ooh, Fanta, ooh, If I tell you say, "I love you," you no dey form yanga, oh, oh, yanga, oh, No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah… Calm Down (Vibez), Another banger, Baby, calm down, calm down, Girl, this your body e put my heart for lockdown, for lockdown, oh, lockdown, Girl, you sweet like Fanta, ooh, Fanta, ooh, If I tell you say, "I love you," no dey form yanga, oh, oh, yanga, oh, No tell me no, no, no, no, whoa, whoa, whoa, whoa, Oh… Soundgasm London, Another Banger, Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, Do-oh, do-oh, do-oh, do-ooh, ah-ah, Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, Do-oh, do-oh, do-oh, do-ooh, ah-ah, Mm, yeah, yeah, yeah, Yeah, yeah, sexy love, what she need from a bad boy like me, Yeah, yeah, sexy kiss is the thing that she yearn for my lips, Ye… Charm London, Another banger, Come here, wetin dey worry you?, Bring body make I rock am, yeah, yeah, I know you senior me, I get money pass your papa, Wetin you want wey I no fit do for you?, Why you wan dey buga wọn?, Shey you be Kizz Daniel ni?, You better drop your body armor, Soco, ah, Sofry with thi… Runaway Mm, mm, mm, Mm, mm, mm, They know, they know, they know, they know, They know, they know, everybody knows, I fit put my life on the line, For my baby, my baby, my baby, Today, today, today, today, today, today, today, Baby, ready your luggage, People no want make we dey together, So we go run, run a…
Comunidad LETRASBOOM.COM

¡Únete! Es gratis y toma 10 segundos

  • Guarda tus canciones y artistas favoritos
  • Comenta, reacciona y que todos vean tu perfil
  • Envía letras y corrige errores para ayudar a todos
  • Gana puntos, sube de nivel y colecciona insignias

Lee la letra completa de Jo interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.