Letra de Pray - WizKid
Alias Artístico: "Wizkid" Ayo Balogun, Ayodeji Ibrahim Balogun, Ayodeji Ibrahim 'Wizkid' Balogun
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Pray" es una canción interpretada por Wizkid, publicada en el álbum Morayo.
Fecha de lanzamiento: 22 de noviembre del año 2024.
Pray Lyrics
Ọmọ, na long thing
You see, I no fit tell you everything I don see
Remember time when the money no dey come quick?
All of a sudden, see as dem dey rush me
I pray to God say my matter no go lost key
Back to the dungeon, make I tell you something
No be say I never suffer for this country
But at the same time, sapa no go touch me
So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue (Gen, gen)
When I get nothing but the vibes and my crew (Oh, no)
And all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wondering why we can never lose (Oh, oh)
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you"
Àigbọ́fá la n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me
Yeah, ko de ṣe dán-dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe dán-dán
Every day, say na blessing
Ọmọ, awa jẹ ló
We elevate 'til the sun up
Year 2011
Lil' Prince move to a whole 'nother level
Starboy Wizzy, I been known from the get-go
Never forget, oh, I no be your set, oh
So, when you see me, drive by (Drive by)
I no dey let opportunity pass by (Pass by)
Na double six if na God throw dice (Throw dice)
Ka ṣa ma gb'àdúrà, ká má prosper
So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue (Gen, gen)
When I get nothing but the vibes and my crew (Oh, no)
And all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wondering why we can never lose (Oh, oh)
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you"
Àigbọ́fá la n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me
Yeah, ko de ṣe dán-dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe dán-dán
Every day, say na blessing
Ọmọ, àwa jẹ ló
We elevate 'til the sun up
¿Te encanta la letra de Pray? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Pray" de WizKid?
22 de noviembre del año 2024
¿En qué álbum está "Pray" de WizKid?
Morayo
Mira el video musical de Pray
Álbum Morayo
- Letra de Troubled Mind
- Letra de Karamo
- Letra de Kese (Dance)
- Letra de Bad Girl (Feat. Asake)
- Letra de Time
- Letra de Piece of My Heart (Feat. Brent Faiyaz)
- Letra de Break Me Down
- Letra de Bend
- Letra de A Million Blessings
- Letra de Après Minuit (Feat. Tiakola)
- Letra de Bad for You (Feat. Jazmine Sullivan)
- Letra de Soji
- Letra de Don’t Care
- Letra de Slow (Feat. Anaïs Cardot)
- Letra de Lose
- Letra de Pray
Top 5 canciones de WizKid
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de WizKid. Si te gustó "Pray", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Pray interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.