Letra de Karamo - WizKid
Alias Artístico: "Wizkid" Ayo Balogun, Ayodeji Ibrahim Balogun, Ayodeji Ibrahim 'Wizkid' Balogun
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Karamo" es una canción interpretada por Wizkid, publicada en el álbum Morayo.
Fecha de lanzamiento: 22 de noviembre del año 2024.
Karamo Lyrics
Ah (Ooh), I want to blow your mind (Blow, oh-ah)
I want to shoot your mind (Shoot)
Give me a chance, and let me try
Omikokokosí
Say, your body checheche, oh
Do me jẹjẹjẹ, anytime wey we link, do me jẹjẹjẹ, oh
Count your blessings, and pray for mercy, ah
Make we roll up the John, make we kpenkelemess, no time
I wan know if you dey alright, baby, just keep on dancing
Make we give them more, so, stand attention
You no go fit to kill my vibe, I get peace of mind, I dey feel alright
Plenty money and I dey my high
Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh
Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh
Make anybody no go call my phone
Owo la wa na, baby, no fugazi, oh
Roll, roll your body ka ma se ma lọ, yeah
Eyi to ba de, o to ka jo, ma yọ
Ayy, skin tight, body dey call me for hotline
Them wan dey say make I relax
Make them ball for the team with no shin-guard
Huh, be like, baby, you pass perfect design
Them no dey tell chicken for night
If you cross my lane, you must be mine
I wan know if you dey alright, baby, just keep on dancing
Make we give them more, so, stand attention
You no go fit to kill my vibe, I get piece of mind, I dey feel alright
Plenty money and I dey my high
Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh
Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh
Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh
Ijo wa lẹsẹ, baby Shalewa, redi ko lọlẹ
Oh my sisi, no karamọ, oh
¿Te encanta la letra de Karamo? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Karamo" de WizKid?
22 de noviembre del año 2024
¿En qué álbum está "Karamo" de WizKid?
Morayo
Mira el video musical de Karamo
Álbum Morayo
- Letra de Troubled Mind
- Letra de Karamo
- Letra de Kese (Dance)
- Letra de Bad Girl (Feat. Asake)
- Letra de Time
- Letra de Piece of My Heart (Feat. Brent Faiyaz)
- Letra de Break Me Down
- Letra de Bend
- Letra de A Million Blessings
- Letra de Après Minuit (Feat. Tiakola)
- Letra de Bad for You (Feat. Jazmine Sullivan)
- Letra de Soji
- Letra de Don’t Care
- Letra de Slow (Feat. Anaïs Cardot)
- Letra de Lose
- Letra de Pray
Top 5 canciones de WizKid
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de WizKid. Si te gustó "Karamo", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Karamo interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.