Letra de A Million Blessings - WizKid
Alias Artístico: "Wizkid" Ayo Balogun, Ayodeji Ibrahim Balogun, Ayodeji Ibrahim 'Wizkid' Balogun
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"A Million Blessings" es una canción interpretada por Wizkid, publicada en el álbum Morayo.
Fecha de lanzamiento: 22 de noviembre del año 2024.
A Million Blessings Lyrics
The competition, ọmọ, where you dey?
I plaster stand every day
They're gonna think I'm insane, if I really speak on it
I just dey my lane, I dey pray for so many days
Wish you the same thing my G
You're just like me, you're just like me
Oh yeah, yeah, oh yeah, yeah
Ọmọge, why I no go flex? Blessings dey fall like water for my head
A couple milli' on my neck, I'm shining, mummy, grinding, you know me
Wetin I get I dey invest (Invest), if you no dey wise, omo, you no go collect (Collect)
I've heard a million stories
I live my life like a movie, shades on, looking icy, no dey whine me
Ọlọrun, Ọlọrun (Ọlọrun)
Ginger me jejely, as we dey pop, them go bow down (Bow down), Ọlọrun (Ọlọrun)
I got a million blessings, yeah
Ọlọrun (Ọlọrun), Ọlọrun (Ọlọrun)
My nigga where you dey? I just wan jaiyé
Ọwó lon ṣ'ayé, make them know
I got a million blessings, yeah
Ooh, you want war with a brother, tell me, shey, you get the stamina?
No opposition fit to disguise, man I got nine lives
They wanna see you fall, that's a bad vibe
Should have never gone to the other side
Shades on, and my lining too bright, big bag for the stress
Ọmọge, why I no go flex? Blessings dey fall like water for my head
A couple milli' on my neck, I'm shining, mummy, grinding, you know me
Wetin I get I dey invest (Invest), if you no dey wise, omo, you no go collect (Collect)
I've heard a million stories
I live my life like a movie, shades on, looking icy, no dey whine me
Ọlọrun, Ọlọrun (Ọlọrun)
Ginger me jejely, as we dey pop, them go bow down (Bow down), Ọlọrun (Ọlọrun)
I got a million blessings, yeah
Ọlọrun (Ọlọrun), Ọlọrun (Ọlọrun)
My nigga where you dey? I just wan jaiyé
Ọwó lon ṣ'ayé, make them know
I got a million blessings, yeah
¿Te encanta la letra de A Million Blessings? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "A Million Blessings" de WizKid?
22 de noviembre del año 2024
¿En qué álbum está "A Million Blessings" de WizKid?
Morayo
Mira el video musical de A Million Blessings
Álbum Morayo
- Letra de Troubled Mind
- Letra de Karamo
- Letra de Kese (Dance)
- Letra de Bad Girl (Feat. Asake)
- Letra de Time
- Letra de Piece of My Heart (Feat. Brent Faiyaz)
- Letra de Break Me Down
- Letra de Bend
- Letra de A Million Blessings
- Letra de Après Minuit (Feat. Tiakola)
- Letra de Bad for You (Feat. Jazmine Sullivan)
- Letra de Soji
- Letra de Don’t Care
- Letra de Slow (Feat. Anaïs Cardot)
- Letra de Lose
- Letra de Pray
Top 5 canciones de WizKid
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de WizKid. Si te gustó "A Million Blessings", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de A Million Blessings interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.