Letra de Kese (Dance) - WizKid
Alias Artístico: "Wizkid" Ayo Balogun, Ayodeji Ibrahim Balogun, Ayodeji Ibrahim 'Wizkid' Balogun
¿Cuándo salió "Kese (Dance)" de WizKid?
15 de noviembre del año 2024
¿En qué álbum está "Kese (Dance)" de WizKid?
Morayo
Kese (Dance) Lyrics
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)
Mm, anytime, I dey
Whether night or day, I dey on my J's (Yebo)
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie
'Cause anything wey I drop, dem go chop, aje
Whether night or day
I dey on my J's, I dey on my J's
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbemi debẹ
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
So, tell me what you wanna do tonight?
You know the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, ma lọ bẹ si, italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body, make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Na who buy last, get latest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, kama debẹ
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbemi debẹ
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbemi debẹ
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
¿Te encanta la letra de Kese (Dance)? ¡Compártela con tus amigos!
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Kese (Dance)" es una canción interpretada por Wizkid, publicada en el álbum Morayo.
Fecha de lanzamiento: 15 de noviembre del año 2024.
Video musical
Álbum Morayo
- Letra de Troubled Mind
- Letra de Karamo
- Letra de Kese (Dance)
- Letra de Bad Girl (Feat. Asake)
- Letra de Time
- Letra de Piece of My Heart (Feat. Brent Faiyaz)
- Letra de Break Me Down
- Letra de Bend
- Letra de A Million Blessings
- Letra de Après Minuit (Feat. Tiakola)
- Letra de Bad for You (Feat. Jazmine Sullivan)
- Letra de Soji
- Letra de Don’t Care
- Letra de Slow (Feat. Anaïs Cardot)
- Letra de Lose
- Letra de Pray
Top 5 canciones de WizKid
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de WizKid. Si te gustó "Kese (Dance)", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Kese (Dance) interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.