Letra de Bend - WizKid
Alias Artístico: "Wizkid" Ayo Balogun, Ayodeji Ibrahim Balogun, Ayodeji Ibrahim 'Wizkid' Balogun
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Bend" es una canción interpretada por Wizkid, publicada en el álbum Morayo.
Fecha de lanzamiento: 22 de noviembre del año 2024.
Bend Lyrics
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose
Say you just wan dance for me
Other girls, other girls wan sample me
I no go let anybody come pressure me
'Cause tonight, I dey feel the vibe normally (Ahn-ahn)
I need some company, anyone wey go give me properly
I love the thing when you put it all over me
Oya, gumbody me, yeah, totally (Ahn-ahn)
Make I share you the update (Ahn-ahn)
Omotena, make it rotate (Ahn-ahn)
Awọn ṣọbọloyọke (Ahn-ahn)
They wan put to their eye, for my rosemary (Ahn-ahn)
Enemies, enemies, we outside (Ahn-ahn)
Starboy go dey muzz them (Ehn-ehn)
And you know man no go dey
Plenty money like Dangote
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose
Omo, no play, no play, oh
Whine your body, ye, mo gbé, oh
You dey ginger me, damn, I'm not okay, oh
E dey do many things for locay, oh
I don go Arizona, because I'm losing it totally (Ahn-ahn)
And you go follow me go Paris (Ahn-ahn)
Na you go give me normally (Ahn-ahn)
Make I share you the update (Ahn-ahn)
Omotena, make it rotate (Ahn-ahn)
Awọn ṣọbọloyọke
They wan put to their eye, for my rosemary
Enemies, enemies, we outside
Starboy go dey muzz them
And you know man no go dey
Plenty money like Dangote
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Mm, bend your body, kọ jó (Oh, my God)
Ọmọge, make you denge dey go, dey pose
¿Te encanta la letra de Bend? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Bend" de WizKid?
22 de noviembre del año 2024
¿En qué álbum está "Bend" de WizKid?
Morayo
Mira el video musical de Bend
Álbum Morayo
- Letra de Troubled Mind
- Letra de Karamo
- Letra de Kese (Dance)
- Letra de Bad Girl (Feat. Asake)
- Letra de Time
- Letra de Piece of My Heart (Feat. Brent Faiyaz)
- Letra de Break Me Down
- Letra de Bend
- Letra de A Million Blessings
- Letra de Après Minuit (Feat. Tiakola)
- Letra de Bad for You (Feat. Jazmine Sullivan)
- Letra de Soji
- Letra de Don’t Care
- Letra de Slow (Feat. Anaïs Cardot)
- Letra de Lose
- Letra de Pray
Top 5 canciones de WizKid
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de WizKid. Si te gustó "Bend", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Bend interpretada por WizKid. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.