Letra de PIANO - Oxlade

Alias Artístico: Kuforiji Abdulrahman Olaitan, Olaitan Ikuforiji

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"PIANO" es una canción interpretada por Oxlade, publicada en el álbum OFA (Oxlade From Africa)

Fecha de lanzamiento: 18 de noviembre del año 2023. 

PIANO Lyrics


Original ganja planter

Superstar bastard


Na you dey press my piano

My baby swear na you

I know know o, yo

Na you dey press my piano (piano)

My baby swear na you

I know know, oo

I know, oo, oooo

Cuz you gat me like, ahhhhh

I'm wishing you come spend the night

I'm wishing I gat you for life (life)

Cuz e don tey wey you dey my mind (don tey wey)

Omoto, omoto sora

Veronica it's not my fault

Too many ladies don dey show me love

Sumomi baby we dey all night long (night long)

You know I no go stop

I steady run your matter all night long

I swear to God I no fit do you wrong

Take my love take it all, oo

Make una see kele o (mmmh)

They you dey see kele (mmmh)

She want to get belle o (mmmh)

Anyaaa anyaaa anyaaa

But me no want belle o (mmmh)

I no won hear kpele o (mmmh)

Cuz i dey ball pele o (mmmh)

Abedi di pele o (mmmh)

Na you dey press my piano (my baby piano)

My baby swear na you I know o, know oo oo

Na you dey press my piano (piano piano)

My baby swear na you I know o, know oo oo

Cuz you gat me like, ahhhhh

I'm wishing you come spend the night

I'm wishing I gat you for life (life)

Cuz e don tey wey you dey my mind (don tey wey)


Anyaaa anyaaa anyaaa

Original ganja planter

Superstar bastard



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "PIANO" de Oxlade?
18 de noviembre del año 2023


¿En qué álbum está "PIANO" de Oxlade?
OFA (Oxlade From Africa)



Top 5 canciones de Oxlade

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Oxlade. Si te gustó "PIANO", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

KU LO SA - A COLORS SHOW

Yeah, yeah, Yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo—, So many reasons wey I wan dey for you my love (Love), Na you I wan to retire with my love oh, See all the li ku ku things you do, dey make me no no, This distance is taking a hold of me for sure, Baby come, Ku lo sa, Omo I want make we dey— (Ku lo sa), Ah…

Ojuju

Coublon Oxlade Oh Oh, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I Dey fear fear fear of falling, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, It’s like this love thing girl it’s not for me, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I Dey fear fear fear of falling Oh, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I am fed up of falling and falling again,…

KU LO SA

Ozedikus nwanne, Yeah, yeah, Yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo..., So many reasons wey I wan dey for you my love (Love), Na you I want to retire with my love oh, See all the li ku ku things you do dey make me nono (Nono, oh no!), This distance is taking a hold of me for sure, Baby come, Ku lo sa, Omo I…

INTOXYCATED feat. Dave

Oh, ayy, yeah-yeah, Deeyasso, yasso, Kilode, It's early in the mornin', grab my phone, Lookin' at my Insta', how the ting go, Saw my shawty with another bro, Oh my goodness, she's a ho, I don't know what you wanna hear from me, Thinkin' 'bout the ways way e for be, 'Cause you been on my mind constan…

Bad Boy feat. Mayorkun

Ahh, oh-oh, oh-uh, Gege, mhm, oh-uh, Tune into the king of sounds and blues, I am, living life on a speedy (Speed Darlington), No party like a Lagos person (Oshey, eyan Wellington), I am stingy with my peace, And I'm greedy with my happiness, I no send nobody, Hennessy mẹta (Ko yo mi), Jombo mẹrin (…

Lee la letra completa de PIANO interpretada por Oxlade. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.