Letra de KU LO SA - Oxlade

Alias Artístico: Kuforiji Abdulrahman Olaitan, Olaitan Ikuforiji

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"KU LO SA" es una canción interpretada por Oxlade. 

Fecha de lanzamiento: 21 de Octubre del año 2022. 

KU LO SA Lyrics


Ozedikus nwanne

Yeah, yeah

Yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo...


So many reasons wey I wan dey for you my love (Love)

Na you I want to retire with my love oh

See all the li ku ku things you do dey make me nono (Nono, oh no!)

This distance is taking a hold of me for sure

Baby come


Ku lo sa

Omo I want make we dey... (Ku lo sa)

Ah!

Girl I want make you.. (Ku lo sa)

Go lo lo

I for like make you... (Pull over)

Oh, no

Ku lo sa oh

Omo I want make we dey... (Ku lo sa)

Go lo lo

Girl I want make you... (Ku lo sa)

Oh, no, no

I for like make you... (Pull over)

Pull over, come on, pull over

Ku lo sa oh


Shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (See yawa)

And me I understand say your dad no like me rara (Me rara)

See me I want make you know say me dey for you guarra (Guarantee oh)

And if na the price be that I for like to see yawa (See yawa)

I never trade you for nothing

(This love making me dey stunting)

This love making me dey ?

(Without you I no fit do nothing)

Without you, without you

Omoge tell me what is up gaan, up gaan

(I never trade you for nothing)

I never trade you baby

(This love making me dey stunting)

This love making me dey stunting, no no (Without you I no fit do nothing)

Omoge tell me what is up gaan


Ku lo sa oh

Omo I want make we dey dey... (Ku lo sa)

Omo, girl I want make you... (Ku lo sa)

Baby, I for like make you... (Pull over)

Oh, baby, oh no, no

Ku lo sa

Omo I want make we dey... (Ku lo sa)

Omo I want make we dey... (Ku lo sa)

J'eka jo s'ere ,make we play... (Ku lo sa)

Eh, eh

Yeah, yeah, Ku lo sa


Oh no, baby, oh no

You making my mind go loco

You make a younger boy go loco

You make a young boy go loco (Ku lo sa)

Baby, oh no (See, I never trade you for nothing)

Baby, oh no (Ku lo sa)

You make a young boy go loco (This love making me dey stunting, ku lo sa)

You make a young boy go loco (Without you I no fit do nothing no, ku lo sa)

Eh le le, le le (Ku lo sa)

See, I never trade you for nothing (Ku lo sa)

This love making me dey stunting oh (Ku lo sa)

Without you I no fit do nothing no (Ku lo sa)

Omoge tell me what is up gaan

Ku lo sa oh



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "KU LO SA" de Oxlade?
21 de Octubre del año 2022


¿En qué álbum está "KU LO SA" de Oxlade?
OFA (Oxlade From Africa)



Top 5 canciones de Oxlade

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Oxlade. Si te gustó "KU LO SA", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

KU LO SA - A COLORS SHOW

Yeah, yeah, Yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo—, So many reasons wey I wan dey for you my love (Love), Na you I wan to retire with my love oh, See all the li ku ku things you do, dey make me no no, This distance is taking a hold of me for sure, Baby come, Ku lo sa, Omo I want make we dey— (Ku lo sa), Ah…

Ojuju

Coublon Oxlade Oh Oh, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I Dey fear fear fear of falling, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, It’s like this love thing girl it’s not for me, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I Dey fear fear fear of falling Oh, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I am fed up of falling and falling again,…

KU LO SA

Ozedikus nwanne, Yeah, yeah, Yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo..., So many reasons wey I wan dey for you my love (Love), Na you I want to retire with my love oh, See all the li ku ku things you do dey make me nono (Nono, oh no!), This distance is taking a hold of me for sure, Baby come, Ku lo sa, Omo I…

INTOXYCATED feat. Dave

Oh, ayy, yeah-yeah, Deeyasso, yasso, Kilode, It's early in the mornin', grab my phone, Lookin' at my Insta', how the ting go, Saw my shawty with another bro, Oh my goodness, she's a ho, I don't know what you wanna hear from me, Thinkin' 'bout the ways way e for be, 'Cause you been on my mind constan…

Bad Boy feat. Mayorkun

Ahh, oh-oh, oh-uh, Gege, mhm, oh-uh, Tune into the king of sounds and blues, I am, living life on a speedy (Speed Darlington), No party like a Lagos person (Oshey, eyan Wellington), I am stingy with my peace, And I'm greedy with my happiness, I no send nobody, Hennessy mẹta (Ko yo mi), Jombo mẹrin (…

Lee la letra completa de KU LO SA interpretada por Oxlade. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.