Portada de KATIGORI - Oxlade

KATIGORI Letra - Oxlade

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

¿Video equivocado o no es el oficial? Proponer otro video

Letra oficial

KATIGORI Lyrics

Hmm, no-no

(Yeah, ayy, the big man)

(Listen to the big men)


So many stories untold (kripo)

So many mysteries I gats to unfold

The musical legacy I gats to uphold

As I run with the data, dey try to dey download, oh no


All of them know say I bloody on code

The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God

Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh

I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road, oh


I no know how I wan do am

But e go soft (Soft)

And e go shock una, 'cause e go choke

Even though I no know how I wan do am

'Cause e go soft

And e go shock una, 'cause e go choke


Igi-imu jinna s'ori

You know say me and you no dey for same katigori

Story long

Igi-imu jinna s'ori

You know say me and you no dey for same katigori

Story long


Ahn-ahn

I know many boys want to be like me

Many boys wan dey sound like me

And still, many boys don dey backbite me, why?

(Ahn-ahn, ahn-)

Some of these gatekeepers wan dey boycott me

Some OGs don dey blackball me

But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me)


I no know how I wan do am

But e go soft (soft)

And e go shock una, 'cause e go choke

Even though I no know how I wan do am

'Cause e go soft

And e go shock una, 'cause e go choke


Igi-imu jinna s'ori

You know say me and you no dey for same katigori

Story long

Igi-imu jinna s'ori

You know say me and you no dey for same katigori

Story long


So many stories untold (kripo)

So many mysteries I gats to unfold

The musical legacy I gats to uphold

As I run with the data, dey try to dey download, oh

All of them know say I bloody on code (bloody on code)

The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God

Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh

You know the journey long, but Oritse don send me the compass for the road, oh

Letra aportada por Nilmey
¿Viste un error en la letra? Corregir letra
Ayúdanos a mejorar esta letra y te damos el crédito

¿Qué te hace sentir "KATIGORI"?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de KATIGORI? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"KATIGORI" es una canción interpretada por Oxlade, publicada en el álbum OFA (Oxlade From Africa). 

Fecha de lanzamiento: 17 de noviembre del año 2023. 

¿Puedes mejorar esta descripción?Cuéntanos más de la canción. Si la aprobamos, ganas puntos.
Mejorar descripción +20 pts
¿Quién escribió "KATIGORI" de Oxlade?

Beatsbytimmy y Oxlade

¿Quién produjo "KATIGORI" de Oxlade?

Timmy y Godwyn

¿Cuándo salió "KATIGORI" de Oxlade?

17 de noviembre del año 2023

¿En qué álbum está "KATIGORI" de Oxlade?

OFA (Oxlade From Africa)

Créditos de producción

Artista principal
Oxlade
Productores
Timmy, Godwyn
Escritores
Beatsbytimmy, Oxlade
Sello discográfico
Troniq Music
¿Faltan créditos?Cada dato que aprobemos (productores, escritores, distribuidora o sello) te da puntos.
Completar créditos +3 pts c/u

Top 5 canciones de Oxlade

KU LO SA - A COLORS SHOW Yeah, yeah, Yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo—, So many reasons wey I wan dey for you my love (Love), Na you I wan to retire with my love oh, See all the li ku ku things you do, dey make me no no, This distance is taking a hold of me for sure, Baby come, Ku lo sa, Omo I want make we dey— (Ku lo sa), Ah… Ojuju Coublon Oxlade Oh Oh, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I Dey fear fear fear of falling, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, It’s like this love thing girl it’s not for me, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I Dey fear fear fear of falling Oh, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I am fed up of falling and falling again,… KU LO SA Ozedikus nwanne, Yeah, yeah, Yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo..., So many reasons wey I wan dey for you my love (Love), Na you I want to retire with my love oh, See all the li ku ku things you do dey make me nono (Nono, oh no!), This distance is taking a hold of me for sure, Baby come, Ku lo sa, Omo I… INTOXYCATED feat. Dave Oh, ayy, yeah-yeah, Deeyasso, yasso, Kilode, It's early in the mornin', grab my phone, Lookin' at my Insta', how the ting go, Saw my shawty with another bro, Oh my goodness, she's a ho, I don't know what you wanna hear from me, Thinkin' 'bout the ways way e for be, 'Cause you been on my mind constan… Bad Boy feat. Mayorkun Ahh, oh-oh, oh-uh, Gege, mhm, oh-uh, Tune into the king of sounds and blues, I am, living life on a speedy (Speed Darlington), No party like a Lagos person (Oshey, eyan Wellington), I am stingy with my peace, And I'm greedy with my happiness, I no send nobody, Hennessy mẹta (Ko yo mi), Jombo mẹrin (…
Comunidad LETRASBOOM.COM

¡Únete! Es gratis y toma 10 segundos

  • Guarda tus canciones y artistas favoritos
  • Comenta, reacciona y que todos vean tu perfil
  • Envía letras y corrige errores para ayudar a todos
  • Gana puntos, sube de nivel y colecciona insignias

Lee la letra completa de KATIGORI interpretada por Oxlade. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.