Letra de Ojuju - Oxlade

Alias Artístico: Kuforiji Abdulrahman Olaitan, Olaitan Ikuforiji

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Ojuju" es una canción interpretada por Oxlade, publicada en el álbum Eclipse - EP

Fecha de lanzamiento: 12 de agosto del año 2021. 

Ojuju Lyrics


Coublon Oxlade Oh Oh


I Dey fear Ojuju

I Dey fear

I Dey fear fear fear of falling

I Dey fear Ojuju

I Dey fear

It’s like this love thing girl it’s not for me

I Dey fear Ojuju

I Dey fear

I Dey fear fear fear of falling Oh

I Dey fear Ojuju

I Dey fear

I am fed up of falling and falling again


I got to say

A lot of things come to play

Omo for the matter wey we dey

Fit to make man dey craze

Oh Bebe

I no be Saint

But this matter make me faint

This kain thing we dey paint

Fit to make man craze

Kolo Oh Oh Oh


I’m afraid of falling in love again

I got scars baby and you know it pains

Me no wan cry

Me no wan shed tears

Me I dey try cause you making me senseless

Giving me nightmares

Call the paramedic cause me I need healthcare

Oh no

I no know how everybody does it cause e don dey

Tire me Oh (e don dey tire me Oh)

I no know how everybody does it cause e don dey

Kill me Oh

Na why I say


I Dey fear Ojuju

I Dey fear

I Dey fear fear fear of falling

I Dey fear Ojuju

I Dey fear

It’s like this love thing girl it’s not for me

I Dey fear Ojuju

I Dey fear

I Dey fear fear fear of falling Oh

I Dey fear Ojuju

I Dey fear

I am fed up of falling and falling again


I no fit relate Oh, I no fit dey wait Oh

Any bad vibes omo na to rusticate Oh

I no fit dey late Oh, Omo don dey wait Oh

The Shima wey you like fit get guys reach eight Oh

Even your boo got a boo

And you no go know wetin to do

For your mind na you be the only man

Mumu

You go think say na only you be boo

Na scam Oh


I’m afraid of falling in love again

I got scars baby and you know it pains

Me no wan cry

Me no wan shed tears

Me I dey try, cause you making me senseless

Giving me nightmares

Call the paramedic cause me I need healthcare

Oh no

I no know how everybody does it cause it don dey

Tire me Oh (e don dey tire me Oh)

I no know how everybody does it cause it don dey kill me Oh

Na why I say


I Dey fear Ojuju

I Dey fear

I Dey fear fear fear of falling

I Dey fear Ojuju

I Dey fear

It’s like this love thing girl it’s not for me

I Dey fear Ojuju

I Dey fear

I Dey fear fear fear of falling Oh

I Dey fear Ojuju

I Dey fear

I am fed up of falling and falling again



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Ojuju" de Oxlade?
12 de agosto del año 2021


¿En qué álbum está "Ojuju" de Oxlade?
Eclipse - EP



Top 5 canciones de Oxlade

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Oxlade. Si te gustó "Ojuju", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

KU LO SA - A COLORS SHOW

Yeah, yeah, Yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo—, So many reasons wey I wan dey for you my love (Love), Na you I wan to retire with my love oh, See all the li ku ku things you do, dey make me no no, This distance is taking a hold of me for sure, Baby come, Ku lo sa, Omo I want make we dey— (Ku lo sa), Ah…

Ojuju

Coublon Oxlade Oh Oh, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I Dey fear fear fear of falling, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, It’s like this love thing girl it’s not for me, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I Dey fear fear fear of falling Oh, I Dey fear Ojuju, I Dey fear, I am fed up of falling and falling again,…

KU LO SA

Ozedikus nwanne, Yeah, yeah, Yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo..., So many reasons wey I wan dey for you my love (Love), Na you I want to retire with my love oh, See all the li ku ku things you do dey make me nono (Nono, oh no!), This distance is taking a hold of me for sure, Baby come, Ku lo sa, Omo I…

INTOXYCATED feat. Dave

Oh, ayy, yeah-yeah, Deeyasso, yasso, Kilode, It's early in the mornin', grab my phone, Lookin' at my Insta', how the ting go, Saw my shawty with another bro, Oh my goodness, she's a ho, I don't know what you wanna hear from me, Thinkin' 'bout the ways way e for be, 'Cause you been on my mind constan…

Bad Boy feat. Mayorkun

Ahh, oh-oh, oh-uh, Gege, mhm, oh-uh, Tune into the king of sounds and blues, I am, living life on a speedy (Speed Darlington), No party like a Lagos person (Oshey, eyan Wellington), I am stingy with my peace, And I'm greedy with my happiness, I no send nobody, Hennessy mẹta (Ko yo mi), Jombo mẹrin (…

Lee la letra completa de Ojuju interpretada por Oxlade. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.