TMXO y Oxlade
Want You Letra - Oxlade
Letra oficial
Want You Lyrics
(Want you)
(Yeah yeah)
One one one one one
This love sweet like Ofe Nsala, 'Sala
Baby me and you we go travel far a- (Far-a, far away)
Anything you want I go double order
Our love too strong dey no fit far a- (Far-a far away)
For you baby, for you
I’ll do anything for you
For you baby, for you
I’ll do many many-many things for you
For you baby, for you
I’ll do anything for you
For you baby, for you
I’ll do many-many things for you
Want you
I go dey want you
Want you
Me I go dey want you
Want you
I go dey want you
All night long
Want you
Want you
I go dey want you
Want you
Me I go dey want you
Want you
I go dey want you
All night long
All night long
From the deepest part of my heart, baby
(I’m telling you this)
Baby nobody put us apart baby
(We are into this)
Together, and forever
Jangilova
Wanna be a lover
Aanna be a lover
Gimme your love a
Uh-uh uh oh yeah
Jo for me
Baby don’t you go funny
Don’t you know you the one for me?
Hold for me, you're one for me
Oh ah
Jo for me
Baby don’t you go funny
Don’t you know you the one for me?
Hold for me, you're one for me
Oh, baby me I go dey
Want you
Want you
I go dey want you
Want you
Me I go dey want you
Want you
I go dey want you
All night long
Want you
Want you
I go dey want you
Want you
Me I go dey want you
Want you
I go dey want you
All night long
TMXO
18 de marzo del año 2022
Comentarios (0)
Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!