Letra de No Worries - Olamide
Alias Artístico: Olamide Gbenga Adedeji, Olamide Adedeji
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"No Worries" es una canción interpretada por Olamide, publicada en el álbum Unruly.
Fecha de lanzamiento: .
No Worries Lyrics
Link up
And make we sip some
I hope we live long
In life we lose and win some
I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n showo oh
I no dey worry
I no dey worry
God go do money oh
I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n shola oh
I no dey worry
I no dey worry oh
We don’t die
We only multiply
You understand
We steady on the grind
Team so fly
Every 365
My shit certified
Gang Fortified
I’m one a hell of a trouble nobody can deny
I’m fucking wrecking everything alhamduliahi
Dem no fit carry go/go or 10.5
Malofaja alufa isheyen go far
Ogbeni pay me my money no tell me how far
The Lord is blessing, enemies wan decipher
Sitting on top of the world like e be my sofa
Killing -piano and mixing the shit with lo-fi
Check the profile make e no go cause fight
Baddo lo n bọ lọwọ ko n she Donald glover
I got the range way before rover
Back to the hook now the rap is over
Link up
And make we sip some
I hope we live long
In life we lose and win some
I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n showo oh
I no dey worry
I no dey worry
God go do money oh
I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n shola oh
I no dey worry
I no dey worry oh
I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n showo oh
I no dey worry
I no dey worry
God go do money oh
I no dey worry
I no dey worry
Shebi oluwa lo n shola oh
I no dey worry
I no dey worry oh
¿Te encanta la letra de No Worries? ¡Compártela con tus amigos!
¿En qué álbum está "No Worries" de Olamide?
Unruly
Álbum Unruly
- Letra de Celebrate
- Letra de Jinja
- Letra de Problem
- Letra de Gaza
- Letra de Doom
- Letra de Trumpet (Feat. CKay)
- Letra de Come Alive (Feat. Bnxn)
- Letra de New Religion (Feat. Asake)
- Letra de Shibebe (Feat. Fireboy DML)
- Letra de Mukulu (Feat. Rema)
- Letra de Hardcore
- Letra de Supplier
- Letra de Life Goes On
- Letra de No Worries
- Letra de Street Jam
Top 5 canciones de Olamide
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Olamide. Si te gustó "No Worries", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de No Worries interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.