Letra de Jinja - Olamide
Alias Artístico: Olamide Gbenga Adedeji, Olamide Adedeji
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Jinja" es una canción interpretada por Olamide, publicada en el álbum Unruly.
Fecha de lanzamiento: 09 de agosto del año 2023.
Jinja Lyrics
O ya make we jinga (Jinja)
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
Hinder
But your own is bigger oh
Jinja
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh
Make I put am for your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
For your body baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
Yeah
Awọn te mi ni ti Gaza, ehn
We dey on deck, ay
Mo ti fresh, I be giran, I be condemn, yeah
Anywhere wey I dey, I keep it hundred, yeah
Awọn tan ba ro'bi si mi wọn ni bọ n bẹ, no
Jọ, jọ, jọ, nobody badder, ma lọ kọ
Fish plenty for ocean, my session be like marọkọ
I go, I go dull you kẹ
That one na ọrọ pawpaw
Can't you see wetin you carry baby bo se rọpọpọ
If I dey coma and you want sugar I go rọkun ni
I go kiboroki giri, I go keep your company
Ẹ̀ja lo wa ninu sardine, ko yẹ ko ma sọ fun mi
No you want me to give you ratata when you trouble me
Trouble me, trouble me
Why you too dey trouble me?
You know say me I no normal nobody fit couple me
Make we go, go do ratata
Baby come to me
Ọmọ to fẹ la mi pọ
Oloun ma jẹ kan mu mi
O ya make we jinga (Jinja)
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
Hinder
But your own is bigger oh
Jinja
Make we jinja, jinja oh
Go follow your lead
You be leader, leader oh
Many kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh
Make I put am for your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
For your body baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I'll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I'll be there
Sarkodie, kodie
(Yo eskeez kill the riddim and buss it)
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I'll be there
Sarkodie, kodie
¿Te encanta la letra de Jinja? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Jinja" de Olamide?
09 de agosto del año 2023
¿En qué álbum está "Jinja" de Olamide?
Unruly
Mira el video musical de Jinja
Álbum Unruly
- Letra de Celebrate
- Letra de Jinja
- Letra de Problem
- Letra de Gaza
- Letra de Doom
- Letra de Trumpet (Feat. CKay)
- Letra de Come Alive (Feat. Bnxn)
- Letra de New Religion (Feat. Asake)
- Letra de Shibebe (Feat. Fireboy DML)
- Letra de Mukulu (Feat. Rema)
- Letra de Hardcore
- Letra de Supplier
- Letra de Life Goes On
- Letra de No Worries
- Letra de Street Jam
Top 5 canciones de Olamide
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Olamide. Si te gustó "Jinja", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Jinja interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.