Letra de New Religion - Olamide
(Feat. Asake)
Alias Artístico: Olamide Gbenga Adedeji, Olamide Adedeji
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"New Religion" es una canción interpretada por Olamide y Asake, publicada en el álbum Unruly.
Fecha de lanzamiento: 01 de junio del año 2023.
New Religion Lyrics
{Chorus: Asake}
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby, ma lo so n ta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody wey dey hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me dey taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh
{Verse 1: Olamide}
Wo Black Face lo ko hard life, I just dey chop life
No stressing living soft life
I don’t know how I survive this tour life
Girls wey want get my baby reach 4/5
Every word wey dey come out of my mouth
I dey monetize am baba I no get energy
And I can’t really shout and I can’t really mtcheww wo
Mi o shakomo remedy
Cash money cash Moolah
Cash in cash out baby why should I
Catch feelings more than a flight baby cancel am
E dey pain me like Blackface and tribunal
Wo! I too soft like puff puff
And my bank alert bad, you go mad you go off
Guy you better wear glove
Before you touch am
It dey hot it dey smoke it dey burn
{Chorus: Asake}
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby, ma lo so n ta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody weh de hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me de taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh
{Verse 2: Olamide}
Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
I no get strength to be fair
No intruding my private affair
Be you family or my friend
Oya pause shoti gbo scores
Nigga of course why you come dey pompous
Flow so delirious stupendous
And the opps they envious
They can’t be us
I accept say I change me I no be same guy
I de push P everyday I be game guy
Only dead fish goes with the flow dead guy
No de whine me I no de joke omo take time
Travel all around the globe, obo do oyinbo
We dey take pictures, we dey strike we dey pose
My G my shit really fly, too dope
And the girls sniffing on my body like dem dey do coke
¿Te encanta la letra de New Religion? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "New Religion" de Olamide?
01 de junio del año 2023
¿En qué álbum está "New Religion" de Olamide?
Unruly
Mira el video musical de New Religion
Álbum Unruly
- Letra de Celebrate
- Letra de Jinja
- Letra de Problem
- Letra de Gaza
- Letra de Doom
- Letra de Trumpet (Feat. CKay)
- Letra de Come Alive (Feat. Bnxn)
- Letra de New Religion (Feat. Asake)
- Letra de Shibebe (Feat. Fireboy DML)
- Letra de Mukulu (Feat. Rema)
- Letra de Hardcore
- Letra de Supplier
- Letra de Life Goes On
- Letra de No Worries
- Letra de Street Jam
Top 5 canciones de Olamide
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Olamide. Si te gustó "New Religion", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de New Religion interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.