Letra de Mukulu - Olamide

(Feat. Rema)

Alias Artístico: Olamide Gbenga Adedeji, Olamide Adedeji

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Mukulu" es una canción interpretada por Olamide y Rema, publicada en el álbum Unruly

Fecha de lanzamiento: 09 de agosto del año 2023. 

Mukulu Lyrics


Your baby no reach my baby

Dey play, ọmọ, dey play hmm

Body calling na wahala oh

Calling Mayday oh

Salide, mademoiselle

Ah, Imade oh, oh

She don muzz me oh, hmm


You sabi wetin you dey do

You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu

Mukulu, mukulu, mukulu

Say you sweet pass kununu, knununu, kununu

Kununu, knununu, kununu

Day by day you dey burst my bolo-bolo oh

You got me like woah woah woah ah

You feel am abi hmm-hmm-hmm

You sabi ladder abi oya climb am, hmm

The thing e dey make your leg it wiriri oh

E dey wiriri oh


Been a long time wey you see a real G

Wey go hold you down, wey knock you off your feet

Omotena I love you can’t you see

E be me wey dey yarn, it's not the Hennessy

The way you sangalow the other day

How’s a man gonna try and look the other way

Give my life up if you want to run away

I go follow you no need to shalaye oh

Kilofe? Girl I want to be there

The way I go dey lay the pipe you go dey fear

You go confirm am say the bad man truly care

If you gbemidebe mo ma le lulu bẹ

Ego jim jim weh go make your misery end

You know I get the gin and I no kuku send

And as long as you are making that booty bend

When I knock on ur door na that one be the gehngehn


You sabi wetin you dey do

You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu

Mukulu, mukulu, mukulu

Say you sweet pass kununu, knununu, kununu

Kununu, knununu, kununu

Day by day you dey burst my bolo-bolo oh

You got me like woah woah woah ah

You feel am abi hmm-hmm-hmm

You sabi ladder abi oya climb am, hmm

The thing e dey make your leg it wiriri oh

E dey wiriri oh


You go call me ole ajibole the way I skiboro

And you no go need any love doctor

Emi ma gbọ ọmọ lọ

Oya Abella danger with the tatashe

This you body too spicy like ayamashe

Know you want something new and not the cliche

Oya kashe come and defend your cache

No do garaje

Kilofe? Girl I want to be there

The way I go dey lay the pipe you go dey fear

You go confirm am say the bad man truly care

If you gbemidebe mo ma le lulu bẹ

Ego jim jim weh go make your misery end

You know I get the gin and I no kuku send

And as long as you are making that booty bend

When I knock on ur door na dat one be the gehngehn


You sabi wetin you dey do

You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu

Mukulu, mukulu, mukulu

Say you sweet pass kununu, knununu, kununu

Kununu, knununu, kununu

Day by day you dey burst my bolo-bolo oh

You got me like woah woah woah ah

You feel am abi hmm-hmm-hmm

You sabi ladder abi oya climb am, hmm

The thing e dey make your leg it wiriri oh

E dey wiriri oh



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "Mukulu" de Olamide?
09 de agosto del año 2023


¿En qué álbum está "Mukulu" de Olamide?
Unruly



Top 5 canciones de Olamide

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Olamide. Si te gustó "Mukulu", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Free feat. Seyi Vibez, Muyeez

Semzi, Semz Bond, Oh, my God, Left you a letter, I'll be back later, I've been chasing my paper, I be santa for the young ones, She turns like Shakira, Mo dẹ tẹ meter, ọmọ Naija le mi, Yeah, we young, we wild and free, yeah, My name is Loseyi, I'm from Africa, I get Wells Fargo, ask my attorney, Thi…

Billionaires Club feat. Wizkid, Darkoo

Gbe mi (Gbe mi), De bẹ (De bẹ), Awe, oh, Oluwa lo ye, live your life and enjoy, Wipe your sorrow away, oh, T'owo ba ti de, ma sun le, Owo lan fi r'owo, Make you travel go away, oh, Go and apply wisdom, make you seek knowledge to build your kingdom, Awe, oh, O yẹ ko ti ye, plenty talk no dey full bas…

99 feat. Seyi Vibez, Asake, Young Jonn, Daecolm

(Giddem!), (Wi—, Wi—, Wi—, Willis, giddem!), To the bank, oh, you know say money, money make her dazzle, oh (Uh-huh), And I'm feeling funky, 'cause I made a couple milli' lowkey (Uh-huh), Money make the world go 'round (Go 'round), E no do me, I want more (I want more), Elo lo maje? (How much?), Pad…

Luvaluvah

I need you, baby, if it's quite alright, I need you, baby, to warm the lonely night, I love you, baby (Baby), Trust in me when I say (When I say), "Okay" (It's okay), Oh, baby, Erima, mo ni ibo ló dá?, Why you wanna leave me alone follow another? 'Nother, Oda, iṣu ti mo gbé ka'na da?, If you no go l…

Kai! feat. Wizkid

Yeah, Mr. Bombastic, Mr. Romantic, Mr. Fantastic, Nothing is carved in stone, You know the night is young, I'm feeling good, I'm in my zone, Roll me a fat big blunt, And awọn t'emi t'on bá wọ'lé (T'on ba wọ'lé wá), Don Perignon ma lati wo'le (Mm), Dorime, dori like what?, Casamigo nlo, Abi, shey mak…

Lee la letra completa de Mukulu interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.