Letra de Kai! - Olamide
(Feat. Wizkid)
Alias Artístico: Olamide Gbenga Adedeji, Olamide Adedeji
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Kai!" es una canción interpretada por Olamide, publicada en el álbum Olamidé.
Fecha de lanzamiento: 29 de abril del año 2025.
Kai! Lyrics
Yeah
Mr. Bombastic, Mr. Romantic, Mr. Fantastic
Nothing is carved in stone
You know the night is young
I'm feeling good, I'm in my zone
Roll me a fat big blunt
And awọn t'emi t'on bá wọ'lé (T'on ba wọ'lé wá)
Don Perignon ma lati wo'le (Mm)
Dorime, dori like what?
Casamigo nlo
Abi, shey make I stop?
I'm so fly, my God
Mr. Bombastic, Mr. Romantic
African boy wey dey do magic
Came in a Porsche left in a Lambo'
Banger boy, everybody wan blow
Pound sterling, la n na t'a ba tí d'agbò
Mind over matter, I'm happy I know
Ọmọ ale yi wa jo (Jo, jo)
And you go loose control ('Trol, 'trol)
Bend your knees, touch your toes (Toes, toes)
Give you the bad man love (Give you the bad man love)
Ọmọ ale yi wa jo! (Ọmọ ale yi wa jo)
And you go loose control (And you go loose control)
Bend your knees, touch your toes (Bend your knee, touch your toe)
Give you the bad man love (Give you the bad man love)
Ọmọ lọ́ po tó dùn báyi (Báyi)
Chineke spent a lotta time (Time)
When he dey make you kai
Throw it to me left and right, baby, kai (Kai)
Kai (Kai)
No kill person, baby, kai
Kí ló wá dé gangan báyi (Báyi)
Ebelebe, baby, kai (Kai)
Kai
It's too easy, 'cause the money surplus
Na money dey stop long talk, long talk
How many things you wan count?
You better relate with your mind
I still dey find wetin dey do me
No come use your own come confuse me
Jeje I dey, nothing dey do me
Hot box, pass, baby fun mi, fun mi
Diamonds every new week
If there's something that you wanna do, do it
Oh, wọn le le, wọn le mu mi
Men dey physically fit won le mu mi
Mm, owo n be l'apo mi o
Ọmọ, wa ba mi jo
Pour more Casamigos, mm
Ọmọ ale yi wa jo (Jo, jo)
And you go loose control ('Trol, 'trol)
Bend your knees, touch your toes (Toes, toes)
Give you the bad man love (Give you the bad man love)
Ọmọ ale yi wa jo (Ọmọ ale yi wa jo)
And you go loose control (And you go loose control)
Bend your knees, touch your toes (Bend your knee, touch your toe)
Give you the bad man love (Give you the bad man love)
Ọmọ l'ọ́pọ̀ tó dùn báyì (Báyì)
Chineke spent a lotta time (Time)
When he dey make you kai
Throw it to me left and right, baby, kai (Kai)
Kai (Kai)
No kill person, baby, kai
Kí ló wá dé gangan báyìí
Ebelebe, baby, kai
Kai
Mm
Yeah
Mr. Bombastic, Mr. Romantic, Mr. Fantastic, o yapayastic
¿Te encanta la letra de Kai!? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Kai!" de Olamide?
29 de abril del año 2025
¿En qué álbum está "Kai!" de Olamide?
Olamidé
Mira el video musical de Kai!
Álbum Olamidé
- Letra de Prelude (Feat. Fxrtune)
- Letra de Hasibunallah
- Letra de Kai! (Feat. Wizkid)
- Letra de Luvaluvah
- Letra de Billionaires Club (Feat. Wizkid, Darkoo)
- Letra de Free (Feat. Seyi Vibez, Muyeez)
- Letra de Duro
- Letra de Special
- Letra de Indika (Feat. Dr. Dre, SPINALL)
- Letra de 1 Shot
- Letra de 99 (Feat. Seyi Vibez, Asake, Young Jonn, Daecolm)
- Letra de Ruba
- Letra de Rain (Feat. Popcaan)
- Letra de Paris (Feat. FADÍ (NIR))
- Letra de Hybrid
- Letra de Lalakipo
- Letra de Stronger (Feat. Boj)
Top 5 canciones de Olamide
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Olamide. Si te gustó "Kai!", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Kai! interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.