INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"YAYO" es una canción interpretada por Rema, publicada en el álbum HEIS.
Fecha de lanzamiento: 11 de julio del año 2024.
Lyrics YAYO - Rema
P
Anoti, anoti, anoti
Forget (Forget fugazi)
Land for Pinnock, cost me a Richard Millie
That same week (I cop me a new car key)
All the gyal dem love me, oh, what a feeling
I am shining (Neck and my wrist icy)
Water no get enemy but they hating on my water Fiji
Early morn'
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go park am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know
Omo, I wan pa won
I get too many hits, I get jam oh
It's going, it's going, can't you see it's going?
Omo, I dey do gra-gra, like showkey
I no dey 'gree for anybody
I be trouble maker, I dey worry
I no dey tell anybody sorry
Yeah, I dey give close marking
I dey run everything on a low-key
I get one baddie wey sabi the, the sabili', the sability
I get too many facility
Diamond only in highest purity
Shamayan all night, then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep
Now I dey on litty
Early morn'
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God (Glory, glory)
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun
(Gi-, Gi-Gi-Giddem)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go park am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know (Yippy yayo, oh)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (Yippy yayo, oh)
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco (Mix gan-gan, kpami oh)
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know
Estimados visitantes, nos encontramos en un momento crucial y necesitamos su apoyo. Para seguir brindando un servicio de calidad a nuestra comunidad y mantener a nuestros servidores y trabajadores, estamos solicitando donaciones. Cada contribución, por pequeña que sea, marca una gran diferencia. Con su ayuda, podremos asegurar un entorno de trabajo adecuado y continuar ofreciendo los servicios que tanto valoran como la letra de canción "YAYO de Rema". Agradecemos de corazón cualquier ayuda que puedan brindar.
¡Gracias por su apoyo!
Letra añadida por el usuario:
Nilmey
Sé el primero en compartilo en las redes sociales
Comentarios
Letras de canciones más destacadas de Rema
Calm Down (Remix) ft. Selena Gomez
Vibez Oh, no Another banger Baby, calm down, calm down Girl, this your body e put in my heart for lockdown, for lockdown, oh, lockdown Girl, you sweet like Fanta, ooh, Fanta, ooh If I tell you say, "I love you", you no dey form yanga-oh, oh, yanga-oh
Calm Down
(Vibez) Another banger Baby, calm down, calm down Girl, this your body e put in my heart for lockdown, for lockdown, oh lockdown Girl, you sweet like Fanta ooh, Fanta ooh If I tell you, say, "I love you," no dey form yanga oh, oh yanga oh No tell me no,...
Soundgasm
London Another Banger Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah Mm-iye, yeah, yeah, yeah Yeah, yeah Sexy love, what she need from a bad boy like me Yeah, yeah
Charm
London Another banger Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? Y...
Runaway
Mm, mm, mm Mm, mm, mm They know, they know, they know, they know They know, they know, everybody knows I fit put my life on the line For my baby, my baby, my baby Today, today, today, today, today, today, today Baby, ready your luggage Peopl...
Wine ft. Yseult
Ah Ooh-ooh Ah Ooh-ooh D'ailleurs Sweet loving, sweet loving, yeah, yeah Girl, I need your loving Sweet touching, sweet touching, yeah, yeah Girl, I need your touching Love wey no get any burden, yeah, yeah Wey no get any burden
Dirty
Girl, I never wanna see you sober Come rest upon my shoulder The key to my heart dey for your key holder, yai-ya-hi, mm She like it when I rub on her head (Head) She like it when I rub on her back (Ah) She tell me, baby, don't stop that, yai-ya-hi She s...
Mara
Make me dey mara o Girly, I go die for your matter o (Another banger) Mara o Girly, you dey make me dey mara o Girly, I go die for your matter o Baby, if I leave you, barawo Mm-mm, desire, girl e be you be my desire This our love, no be Chin...
Jo
Another banger Oya baby jo-jo-jo-jo-jo Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo Me I don tell my mama say na you be my wife o Hmm, Omotola you dey boost my...
Divine
(Sarz way) Make nobody come against what me believe in If you come against my vision you know that its treason It's been a long time I had this feeling I was chosen Situations that I came across made my heart frozen Momma told me she was worried when I was in...
Ver todas las letras de canciones de Rema