@section('adsense-fix')

MARCH AM - Rema

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"MARCH AM" es una canción interpretada por Rema, publicada en el álbum HEIS

Fecha de lanzamiento: 11 de julio del año 2024. 

Lyrics MARCH AM - Rema


P

Hehe-hehe-hehe-hehe-he


Ọmọ ologo

Baba Remy, no bobo

Normally, I dey kolo

Money full for my bank, oh

No go hustle, dey for Twitter dey zozo

Try me, make I sample, I'm a bat, oh

Animal, oshey, Nat Geo

17, I dey dagbo, I dey crack code

Now, the prince of Afro


Every day, this my mouth, I dey sharp am

Knew I was H-I-M from the zanga

Step on the stage and the girls dem pass out

Opposite gender, na me dey pack am

Success no fi make me lose my hunger

PSG gang, exhaust dey burn out

Raise am, raise am, raise am

Lamborghini Urus, I dey march am


I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am


Hehe-hehe-hehe-hehe-he, huh

Remy, raise am, raise am, raise am

Raise am, raise am, raise am

Raise am, raise am, raise am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am


Every day, I dey raise una BP, raise am to the ceiling

Talking my shit and I don't keep it PG

No dey hold me na, make una leave me

Leave, oya, make una leave me

I no go let anybody breathe

Dem be novice, H-I-M no shaking

Uh-huh, Oppenheimer, always dropping another banger

Only one Remy dey make girls dance am

Remy too dey para

For performance collect egbon rabba

One million dollar (Ayy, yeba)

Anybody test my temper, make e prepare for the karma


Every day this my mouth, I dey sharp am

Knew I was H-I-M from the zanga

Step on the stage and the girls dem pass out

Opposite gender, na me dey pack am (Ha, ha)

Success no fi make me lose my hunger (Ahh)

PSG gang, exhaust dey burn out (Yeba)

Raise am, raise am, raise am (Yeba)

Lamborghini Urus, I dey march am (Yeba, yeba, yeba)


I dey march am (March am, march am), I dey march am

I dey march am (March am, march am), I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am (Ahh), I dey march am

I dey march am, I dey march am (Yeba, yeba)

I dey march am, I dey march am (Yeba, yeba)

I dey march am, I dey march am (Yeba, yeba, yeba)

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am

I dey march am, I dey march am


Letra añadida por el usuario: Nilmey
MARCH AM lyrics

¿Te encanta la letra de MARCH AM? ¡Compártela con tus amigos! Usa los botones de abajo para que ellos también puedan disfrutar de esta increíble canción.

Comenta sobre MARCH AM por Rema

Top 10 canciones de Rema

Top 10 canciones de Rema con sus letras completas para que sigas cada palabra. ¡Disfruta cantando tus temas favoritos y aprende las letras más populares!

Calm Down (Remix) feat. Selena Gomez

// Vibez // Oh, no // Another banger // Baby, calm down, calm down //

Calm Down

( // Vibez) // Another banger // Baby, calm down, calm down // Girl, this your body e put my heart for lockdown, for lockdown, oh, lockdown //

Soundgasm

// London // Another Banger // Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh // Do-oh, do-oh, do-oh, do-ooh, ah-ah //

Charm

// London // Another banger // Come here, wetin dey worry you? // Bring body make I rock am, yeah, yeah //

Runaway

// Mm, mm, mm // Mm, mm, mm // They know, they know, they know, they know // They know, they know, everybody knows //

Dirty

// Girl, I never wanna see you sober // Come rest upon my shoulder // The key to my heart dey for your key holder, yai-ya-hi, mm // She like it when I rub on her head ( //

Wine feat. Yseult

// Ah // Ooh-ooh // Ah // Ooh-ooh //

Mara

// Make me dey mara o // Girly, I go die for your matter o( // Another banger) // Mara o //

Jo

// Another banger // Oya baby jo-jo-jo-jo-jo // Jo-jo-jo-jo-kijo // Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho //

Divine

( // Sarz way) // Make nobody come against what me believe in // If you come against my vision you know that its treason // It's been a long time I had this feeling I was chosen //

Foto de Rema - Imagen del artista

Rema

MARCH AM

Alias Artístico: Austin Divine, Divine Ikubor

290 visitas
0 Favoritos
Calificar Canción
Favorito
Dedicar

Descubre la letra de la canción 'MARCH AM' de Rema, disponible en LETRASBOOM.COM para fines informativos. Aunque no ofrecemos la descarga en formato mp3, puedes disfrutar de la letra completa y seguirla mientras ves el video musical de YouTube. ¡Sumérgete en esta experiencia musical y aprecia el talento de Rema!