Letra de NOW I KNOW - Rema

Alias Artístico: Austin Divine, Divine Ikubor

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"NOW I KNOW" es una canción interpretada por Rema, publicada en el álbum HEIS

Fecha de lanzamiento: 11 de julio del año 2024. 

NOW I KNOW Lyrics


P

Day-Day-Daytrip took it to ten


All of my trauma dey hit me from many years ago

All of my childhood I lost 'cause I wan feed family

Inside my heart, so dark but my face e no dey show

I no dey talk, I no dey comot, I just wan dey alone

Sleeping pills no dey work, so I steady overdose

Fear no go let me talk things wey do for the ones I love

Everybody too selfish to see from my angle oh

Do ninety-nine but I no do one, still it's not enough


Na now I know who dey for me

All those I love turned enemies

And now I know who dey for me

All those I trust turned enemies


I dey move like Messi when he dey for Barcelo

E get as God go bless person, dem go talk say na devil oh

Me I no dey ask for favor, small time, they go talk say I dey owe

Na why I dey like to dey face all my problems on my own

She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope

Right from my childhood, I steady dey thug with the feelings wey I dey hold (Uhh)

Many battles I dey fight but regardless, I'm steady on the road (Ahh)

Keep my guy Crayon safe for me, na 'em I tell Solo


Na now I know who dey for me (I know, ah)

All those I love turned enemies (I love, ah)

And now I know who dey for me (I know, for me)

All those I trust turned enemies (Ahh)

Na now I know who dey for me (I know, I know, I know)

All those I love turned enemies (Ooh)

And now I know who dey for me

All those I trust turned enemies



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "NOW I KNOW" de Rema?
11 de julio del año 2024


¿En qué álbum está "NOW I KNOW" de Rema?
HEIS



Top 5 canciones de Rema

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Rema. Si te gustó "NOW I KNOW", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Calm Down (Remix) feat. Selena Gomez

Vibez, Oh, no, Another banger, Baby, calm down, calm down, Girl, this your body e put my heart for lockdown, for lockdown, oh, lockdown, Girl, you sweet like Fanta, ooh, Fanta, ooh, If I tell you say, "I love you," you no dey form yanga, oh, oh, yanga, oh, No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah…

Calm Down

(Vibez), Another banger, Baby, calm down, calm down, Girl, this your body e put my heart for lockdown, for lockdown, oh, lockdown, Girl, you sweet like Fanta, ooh, Fanta, ooh, If I tell you say, "I love you," no dey form yanga, oh, oh, yanga, oh, No tell me no, no, no, no, whoa, whoa, whoa, whoa, Oh…

Soundgasm

London, Another Banger, Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, Do-oh, do-oh, do-oh, do-ooh, ah-ah, Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, Do-oh, do-oh, do-oh, do-ooh, ah-ah, Mm, yeah, yeah, yeah, Yeah, yeah, sexy love, what she need from a bad boy like me, Yeah, yeah, sexy kiss is the thing that she yearn for my lips, Ye…

Charm

London, Another banger, Come here, wetin dey worry you?, Bring body make I rock am, yeah, yeah, I know you senior me, I get money pass your papa, Wetin you want wey I no fit do for you?, Why you wan dey buga wọn?, Shey you be Kizz Daniel ni?, You better drop your body armor, Soco, ah, Sofry with thi…

Runaway

Mm, mm, mm, Mm, mm, mm, They know, they know, they know, they know, They know, they know, everybody knows, I fit put my life on the line, For my baby, my baby, my baby, Today, today, today, today, today, today, today, Baby, ready your luggage, People no want make we dey together, So we go run, run a…

Lee la letra completa de NOW I KNOW interpretada por Rema. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.