Letra de POE - Ruger & BNXN
(Feat. Bnxn)
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"POE" es una canción interpretada por Ruger & BNXN y BNXN, publicada en el álbum RnB.
Fecha de lanzamiento: 10 de abril del año 2024.
POE Lyrics
Ob'
Obah!!!
Wah dem a say?
Mm, hmm
Mm, hmm, oh no, oh no no no, oh no no no
Wo le, oh, oh no no, oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo
Tunbo, tunbo gbaskelebe
Which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e de go, ah
Tunbo, tunbo gbaskelebe
Which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose, ah
I say make you dance for me
Make you no go de jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go
Baddie o
With all due respect
The brother wey dey knack you no get sense
'Cause he never jam you to full extent
See you never experience full wetness
But mind you, I'm God sent
Baby, I go need your full consent
Show your ID, I dey avoid government
I'm a good citizen of this continent
Arise o compa—
Sunmo mi turn your back, oh, back, oh
Na back to back, oh, back, oh
E reach morning pack your bag, oh, bag, oh
No take my Polo Marco
If you carry am return am back, oh
Come take another round, oh
Back oh, back oh
Tunbo, tunbo gbaskelebe
Which one I go choose?
Just wan nenepo
Ko ma fi mi denge pose
I say make you dance for me
Make you no go dey jonze
I swear you dey poe
You no know as e dey go, ah
Tunbo, tunbo gaskelebe
I no fit see you spit kelebe
You too soft like fresh Agege
You too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe
Ani mo l'ọmọ l'America na
Her papa na commodore
She like when I'm in control
Mo tún wa l'ọmọ ni Ikate náà
The girl name na Modina
You know she like money gan
Which one I go choose? ah
Just wan nenepo
You sha know as e dey go
Are you gonna dance for me?
Oh baby, make I know?
Before I start to throw, all my money on you
Tunbo, tunbo gbaskelebe
I no fit see you spit kelebe
Too soft like fresh Agege
Too hot you need abebe
Yansh be like Sandra Benede
I no fit weigh the size omiemie
You get Only Fans make I check
And my favorite part na twe twe
¿Te encanta la letra de POE? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "POE" de Ruger & BNXN?
10 de abril del año 2024
¿En qué álbum está "POE" de Ruger & BNXN?
RnB
Top 5 canciones de Ruger & BNXN
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Ruger & BNXN. Si te gustó "POE", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de POE interpretada por Ruger & BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.