Portada de Ilashe - Ruger & BNXN

Ilashe Letra - Ruger & BNXN ft. BNXN

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

¿Video equivocado o no es el oficial? Proponer otro video

Letra oficial

Ilashe Lyrics

Ilashe water way

Splash on me kò kan ayé

Hennessy on the way

Maa order lọ ọmọ aye

I go splurge you all my pay

Na legit ko n ṣe ase

Maa order anything wey you want, girl, it's alright


Ilashe water way

Splash on me kò kan ayé

Hennessy on the way

Ma order lọ ọmọ aye!

I go splurge you all my pay

Na legit ko n ṣe ase

Maa order anything wey you want, girl, it's alright (Order lọ kọ ṣ'ayé)


Swear that you don't know what we are doing here

Abi no be free boat wey you use reach here?

Swear say you no feel all the doings here

You don enjoy finish you come dey lose interest

You no e don finish to ba le mu mi bẹẹ

Baby inú mi ma dùn to ba le fun mi jẹ, baby!

Who goes there? Le le

When money full wallet?

Eléyìí, o pọ sẹ!

Tell me wetin bọbọ no get


Ilashe water way

Splash on me kò kan ayé

Hennessy on the way

Ma order lọ ọmọ aye!

I go splurge you all my pay

Na legit ko n ṣe ase

Maa order anything wey you want, girl, it's alright (Order lọ ko shaaye)


Why you've been keep me waiting

When your legs should've been shaking, shaking

You're my number-one rating

Shouldn't be me that you are delaying

Playing games with, ah

Eleyii nasty

She no be catfish, kele na bad bitch, as we dey for bar beach, oh baby

Oko mi tanṣo

Lẹ mọ mi jẹ a jo, you know the parol

You con dey move slow, no way

Fi s'ẹnu bi Harmonica

Ko le k'owo mi lọ, mo maa gbe wa, e sure


Ilashe water way

Splash on me ko kan ayé

Hennessy on the way

Maa order lọ ọmọ ayé

I go splurge you all my pay

Na legit ko n ṣe ase

Ma order anything wey you want, girl, it's alright

Letra aportada por Nilmey
¿Viste un error en la letra? Corregir letra
Ayúdanos a mejorar esta letra y te damos el crédito

¿Qué te hace sentir "Ilashe"?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de Ilashe? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"Ilashe" es una canción interpretada por Ruger & BNXN y BNXN, publicada en el álbum RnB. 

Fecha de lanzamiento: 18 de abril del año 2024. 

¿Puedes mejorar esta descripción?Cuéntanos más de la canción. Si la aprobamos, ganas puntos.
Mejorar descripción +20 pts
¿Quién escribió "Ilashe" de Ruger & BNXN?

Ruger, BNXN y Sarz

¿Quién produjo "Ilashe" de Ruger & BNXN?

Sarz

¿Cuándo salió "Ilashe" de Ruger & BNXN?

18 de abril del año 2024

¿En qué álbum está "Ilashe" de Ruger & BNXN?

RnB

Créditos de producción

Artista principal
Ruger & BNXN
Colaboradores
BNXN
Productores
Sarz
Escritores
Ruger, BNXN, Sarz
¿Faltan créditos?Cada dato que aprobemos (productores, escritores, distribuidora o sello) te da puntos.
Completar créditos +3 pts c/u

Top 5 canciones de Ruger & BNXN

Bae Bae feat. Bnxn Ob', Obah!!!, Run, Wetin be your p tonight?, I dey Yankee tonight, Make I play with your p tonight, Na me and you tonight, I'm so angry tonight, Make me happy tonight, If you smoke baki tonight, Then I go give you backi tonight, yeah, Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae, Don't know if you feel it … POE feat. Bnxn Ob', Obah!!!, Wah dem a say?, Mm, hmm, Mm, hmm, oh no, oh no no no, oh no no no, Wo le, oh, oh no no, oh lo-lo, o lo-lo, o lo-lo, Tunbo, tunbo gbaskelebe, Which one I go choose?, Just wan nenepo, Ko ma fi mi denge pose, I say make you dance for me, Make you no go de jonze, I swear you dey poe, You n… Calculate Love feat. Bnxn Calculate love, Kukuruku, I no understand all the mathematics, but I understand you, And I no send all the jangbanjantis, there is nothing I can do, And I have heard many things about you, you're making me doubtful, Are you loyal?, I dey skelewu anytime I think of you, Na so you dey do, Be like I de… Romeo Must Die (RMD) feat. Bnxn Cook That Thing, E bo ko lo many, many kilometers, E so fun àwọn ọ̀tá mi pé mo ṣi n r'àánú gba, all day, Na holiday for my side, Golibe for my line, Sebi Romeo must die, cannot talk say I ain't try, Holiday for my side, Golibe for my line, Sebi Romeo must die, cannot talk say I ain't try, So make I … Not Done feat. Bnxn How do you sleep at night without me?, How do you eat your rice without meat?, How come you don buy Benz without me?, Who be the guy wey dey sponsor your p?, I go give am one punch, he go pompii, I know you can't sleep at night without weed, Tell me who go supply your needs, I don't come in peace, I…
Comunidad LETRASBOOM.COM

¡Únete! Es gratis y toma 10 segundos

  • Guarda tus canciones y artistas favoritos
  • Comenta, reacciona y que todos vean tu perfil
  • Envía letras y corrige errores para ayudar a todos
  • Gana puntos, sube de nivel y colecciona insignias

Lee la letra completa de Ilashe interpretada por Ruger & BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.