Letra de Bae Bae - Ruger & BNXN
(Feat. Bnxn)
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Bae Bae" es una canción interpretada por Ruger & BNXN y BNXN, publicada en el álbum RnB.
Fecha de lanzamiento: 14 de abril del año 2024.
Bae Bae Lyrics
Ob'
Obah!!!
Run
Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah
Oh bae bae
I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
E choke me oo for days
Inú mi dùn, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?
Ah! Ogozini ma go
Ka maa lara wa neighbours wọn ma gbọ
And I will use no rubber and no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn
Uh uh, Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylonI don book appointment for Nicon
Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah
Oh bae bae
I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
E choke me oo for days
Inú mi dùn, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?
¿Te encanta la letra de Bae Bae? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Bae Bae" de Ruger & BNXN?
14 de abril del año 2024
¿En qué álbum está "Bae Bae" de Ruger & BNXN?
RnB
Top 5 canciones de Ruger & BNXN
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Ruger & BNXN. Si te gustó "Bae Bae", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Bae Bae interpretada por Ruger & BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.