Letra de Calculate Love - Ruger & BNXN
(Feat. Bnxn)
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Calculate Love" es una canción interpretada por Ruger & BNXN y BNXN, publicada en el álbum RnB.
Fecha de lanzamiento: 18 de abril del año 2024.
Calculate Love Lyrics
Calculate love
Kukuruku
I no understand all the mathematics, but I understand you
And I no send all the jangbanjantis, there is nothing I can do
And I have heard many things about you, you're making me doubtful
Are you loyal?
I dey skelewu anytime I think of you
Na so you dey do
Be like I dey overcacu
I dey mezebu anytime I dream of you
Shey na so you dey do?
Be like I dey overcacu
Calculate
Try calculate love
Shey you fit to calculate love?
Calculate love, never!
If we put 2 and 2 together
Shey we fit to calculate love?
Free my mind bi ti Saro Wiwa
Feels like an abomination
Plenty dey wey I gats tell you
But me I no wan do aseju
Ki ifẹ wa ko ma lọ sọnu
There is no need for over-cacu
Plenty wey Ruger don tell you
I see you, I dey do skelewu
You go turn genius into mumu
You make I speak French, "comment allez-vous" ou ou
Nothing I won't do for you, ou
When I can't even get a sight of you
I'm still making room for two
I dey skelewu anytime I think of you
Na so you dey do
Be like I dey overcacu
I dey mezebu anytime I dream of you
Shey na so you dey do?
Be like I dey overcacu
Calculate
Try calculate love (Calculate, calculation)
Shey you fit to calculate love? (Calculation)
Calculate love (Calcula), never (Calculation)
Calculate love
Shey we no fit to calculate love?
Calcula
Calcula
We no fit to calculate love
¿Te encanta la letra de Calculate Love? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Calculate Love" de Ruger & BNXN?
18 de abril del año 2024
¿En qué álbum está "Calculate Love" de Ruger & BNXN?
RnB
Top 5 canciones de Ruger & BNXN
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Ruger & BNXN. Si te gustó "Calculate Love", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Calculate Love interpretada por Ruger & BNXN. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.