Letra de Pay Me - Oxlade
(Feat. Oxlade)
Alias Artístico: Kuforiji Abdulrahman Olaitan, Olaitan Ikuforiji
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Pay Me" es una canción interpretada por Oxlade, publicada en el álbum Eclipse - EP.
Fecha de lanzamiento: 20 de agosto del año 2021.
Pay Me Lyrics
How do you feel when you look straight into my eyes?
Shey I resemble the boy wey go break your heart, wey go match am kpa
Out of all the ladies I choose you i no think am twice
I go double hustle Shatta Wale for you I go make the doe
We go pan pan pan
What shall it profit a man to gain the world and lose a gem like you
I no know
I no know
I no know know know
What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you
I no know
Emi o mo
I no know know know
E no go pay me
E no go pay me
To dey break your heart
E fit no pay me and e no go pay me to fuck you up
E no go pay me
E no go pay me to dey run about
E no go pay me
Girl e no go pay me to lose you darling
Omo you don catch me
You don bash me
I be like zombie on a lowkey
You don mud me
You don burst me
All my kasala kasala don burst
Omo you don catch me
You handicap me
I be like zombie on a lowkey
You don bash me
You don catch me
All my kasala kasha don burst
Na why I dey ask you baby girl
How do you feel when you look straight into my eyes?
Shey I resemble the boy wey go break your heart, wey go match am kpa
Out of all the ladies I choose you i no think am twice
I go double hustle Shatta Wale for you I go make the doe
We go pan pan pan
What shall it profit a man to gain the world and lose a gem like you
I no know
I no know
I no know know know
What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you
I no know
Emi o mo
I no know know know
E no go pay me
E no go pay me
To dey break your heart
E fit no pay me and e no go pay me to fuck you up
E no go pay me
E no go pay me to dey run about
E go pay me
Girl e no go pay me to lose you darling
¿Te encanta la letra de Pay Me? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Pay Me" de Oxlade?
20 de agosto del año 2021
¿En qué álbum está "Pay Me" de Oxlade?
Eclipse - EP
Top 5 canciones de Oxlade
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Oxlade. Si te gustó "Pay Me", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Pay Me interpretada por Oxlade. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.