Letra de Turn Up - Olamide
Alias Artístico: Olamide Gbenga Adedeji, Olamide Adedeji
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Turn Up" es una canción interpretada por Olamide, publicada en el álbum Baddest Guy Ever Liveth.
Fecha de lanzamiento: 04 de julio del año 2013.
Turn Up Lyrics
Oya turn up (turn up)
T-t-t-t-t-t-t-turn up
O-o-o-o-o-o--o-o-oya turn up
As we enter the venue we dey turn up
We dey turn up
When people hear the gbedu dem go turn up
Them go turn up
Ladies they feeling the boy dem dey turn up
Turn up
Lasgidi boy lomo yen he dey turn up
Jeje lomo eko nlo
Oya turn up, turn up, turn up
Tur-tur-tur-turn up
Oya turn up, turn up, turn up, turn up
Tur-tur-tur-turn up
Jeje lomo eko nlo
Oya turn up, turn up, turn up
Tur-tur-tur-turn up, turn up
Oya turn up, turn up, turn up
Jeje lomo eko nlo
Turn up
Hello, how are you
See everything has increased over here
See bad guys and the chicks over here
See plenty money and the drinks over here
Hello how are you
Shebi moti sope ke ye form Chris Brown
Te ba fe san wo epo ke sumo mi ke down
Te ba ti oba ton bo lo na ke bow
Ke bow, she she ke bow
Forming swagger what's that about
We kill every show, we running the town
The king on the throne, I'm holding it down
Ela o, ela o
Ela oju kan we holding it down
E come be like say make them open the ground
Make dem bury you you can't open your mouth
As we enter the venue we dey turn up
We dey turn up
When people hear the gbedu dem go turn up
Them go turn up
Ladies they feeling the boy dem dey turn up
Turn up
Lasgidi boy lomo yen he dey turn up
Jeje lomo eko nlo
Oya turn up, turn up, turn up
Tur-tur-tur-turn up
Oya turn up, turn up, turn up, turn up
Tur-tur-tur-turn up
Jeje lomo eko nlo
Oya turn up, turn up, turn up
Tur-tur-tur-turn up, turn up
Oya turn up, turn up, turn up
Jeje lomo eko nlo
Turn up
Hello, how are you
We still right here we ain't going anywhere
A le sa lo oya look very well
No go dey do anyhow do very well
Hello, how are you
Everything around here stand proper
Everybody know me, show stopper
Emi ati awon temi a n'jaiye oba
Awon girls tin jelly, oju tin leri
Wo ni mo ya to si baddo to man ri nu telly
I used to be broke but now I'm selling
The boy dey hot, o'n gbona feli feli
O'n gbona feli feli they know me very welli
My people show love me, hun teni teni
I flow so sick, e no welli welli
E no welli welli
As we enter the venue we dey turn up
We dey turn up
When people hear the gbedu dem go turn up
Them go turn up
Ladies they feeling the boy dem dey turn up
Turn up
Lasgidi boy lomo yen he dey turn up
Jeje lomo eko nlo
Oya turn up, turn up, turn up
Tur-tur-tur-turn up
Oya turn up, turn up, turn up, turn up
Tur-tur-tur-turn up
Jeje lomo eko nlo
Oya turn up, turn up, turn up
Tur-tur-tur-turn up, turn up
Oya turn up, turn up, turn up
Jeje lomo eko nlo
Turn up
Ah ah, moti gba kini mi yo
Don’t let my mummy and daddy me know
Moti gba kini mi yo
Don’t let my mummy and daddy me know
Kini mi yo, kini mi yo
Pheelz, kini mi, kini mi
Ah okay, gbagbe
Pheelz! O ti gba kini yen yo
Oti mu kini yen yo
Oti gba kini yen yo
Baddo! Ah, moti gba kini mi yo
Moti gba kini mi yo
Don’t let my mummy and daddy me know
Know
Moti gba kini mi yo
Baddo, Pheelz
Oti gba kini yen yo
¿Te encanta la letra de Turn Up? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Turn Up" de Olamide?
04 de julio del año 2013
¿En qué álbum está "Turn Up" de Olamide?
Baddest Guy Ever Liveth
Mira el video musical de Turn Up
Álbum Baddest Guy Ever Liveth
- Letra de Intro (Feat. Do2dTUN)
- Letra de Esupofo
- Letra de Rep Adugbo (Feat. Pheelz, Buckwyla)
- Letra de Anifowose
- Letra de Skammer (Feat. Pele Pele)
- Letra de Eleda Mi O
- Letra de Baddo Love
- Letra de Position Yourself
- Letra de Skit (Feat. Ketchup)
- Letra de Gbadun Arawa
- Letra de Motivation (Feat. Ice Prince, Pepenazi, Endia)
- Letra de Church (Feat. Viktoh)
- Letra de Sitting on the Throne
- Letra de Mu Emu (Feat. BBanks)
- Letra de Turn Up
- Letra de King Shii
- Letra de Durosoke
- Letra de Dope Money (Feat. Phyno)
- Letra de Yemi My Lover
- Letra de Rayban Abacha
- Letra de Higher (Feat. B.E.Z)
Top 5 canciones de Olamide
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Olamide. Si te gustó "Turn Up", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Turn Up interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.