Letra de Position Yourself - Olamide
Alias Artístico: Olamide Gbenga Adedeji, Olamide Adedeji
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Position Yourself" es una canción interpretada por Olamide, publicada en el álbum Baddest Guy Ever Liveth.
Fecha de lanzamiento: 07 de noviembre del año 2013.
Position Yourself Lyrics
Suck away
Waka waka
That is if you shit for your toilet
Bravo, yeba
Ha.waka waka
That is if you shit for your toilet
Suck away
Position yourself
You go support your waist with your left hand or your right hand
Position yourself
Then you put the other one up like you be linesman
Position yourself
Wave it round round to ba je gbajumo
Position yourself
To ba je gbajumo
Position yourself
To ba je gbajumo
Position yourself
Lepa gawu gawu gawu gawu gawu gawu gawu o
Position yourself
Orobo mawu mawu mawu mawu mawu mawu o
Position yourself
Lepa gawu gawu gawu gawu gawu gawu gawu o
Position yourself
Orobo mawu mawu mawu mawu mawu mawu o
Position yourself
She can do it anyhow
Anyhow wey you feel o
Wo ni, wo ni, wo ni, wo ni
Wo ni mo gbe kilo
Cocoa wo'le cause dey don't know the deals I dey seal o
They can't kill my vibe
Destiny mi lo fe kill o
Won tun wa lo pe mi ni Clinton
Cause them know say I go pay their bill o
Getting money money me
Pilling up to the ceiling o
Baba suwe oya gbe ti
Wo ni no go ever beating awilo
Yeah gbedu yi bad Pheelz on the beats you they kill o
Position yourself
You go support your waist with your left hand or your right hand
Position yourself
Then you put the other one up like you be linesman
Position yourself
Wave it round round to ba je gbajumo
Position yourself
To ba je gbajumo
Position yourself
To ba je gbajumo
Position yourself
Lepa gawu gawu gawu gawu gawu gawu gawu o
Position yourself
Orobo mawu mawu mawu mawu mawu mawu o
Position yourself
Lepa gawu gawu gawu gawu gawu gawu gawu o
Position yourself
Orobo mawu mawu mawu mawu mawu mawu o
Position yourself
Awon t'garawu d'oke popo
Mommy shukura ati mommy poko
No dey nogere you know the koko
We dey bomb everywhere like boko
Shout out to my girls wey dey isoko
Shout out to my girls wey dey for Togo
No dey nogere you know the koko
We dey bomb everywhere like boko
Shout out s'awon igbo to n t'aso ni yaba
O n gbe Lagos
O ni o mo bi ti won ti ta bend down select
Getting money my money mi ah
Je ki n jaye baddo lee mi ah
Ki anybody ma ta si mi now
When you see me
Position yourself
You go support your waist with your left hand or your right hand
Position yourself
Then you put the other one up like you be linesman
Position yourself
Wave it round round to ba je gbajumo
Position yourself
To ba je gbajumo
Position yourself
To ba je gbajumo
Position yourself
Lepa gawu gawu gawu gawu gawu gawu gawu o
Position yourself
Orobo mawu mawu mawu mawu mawu mawu o
Position yourself
Lepa gawu gawu gawu gawu gawu gawu gawu o
Position yourself
Orobo mawu mawu mawu mawu mawu mawu o
Position yourself
I'm talking to you baby, don't go
To ba ti lo mo ti r'ogo
Ha, melo ni body mi ninu bag ghana must go
I'm talking to you baby don't go
To ba ti lo mo ti r'ogo
Ha, melo ni body mi ninu bag ghana must go
Wo ni get e
Wo ni set e up
Wo ni get e
Wo ni set e up
Wo ni get
Wo ni set e up
Yea
¿Te encanta la letra de Position Yourself? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Position Yourself" de Olamide?
07 de noviembre del año 2013
¿En qué álbum está "Position Yourself" de Olamide?
Baddest Guy Ever Liveth
Mira el video musical de Position Yourself
Álbum Baddest Guy Ever Liveth
- Letra de Intro (Feat. Do2dTUN)
- Letra de Esupofo
- Letra de Rep Adugbo (Feat. Pheelz, Buckwyla)
- Letra de Anifowose
- Letra de Skammer (Feat. Pele Pele)
- Letra de Eleda Mi O
- Letra de Baddo Love
- Letra de Position Yourself
- Letra de Skit (Feat. Ketchup)
- Letra de Gbadun Arawa
- Letra de Motivation (Feat. Ice Prince, Pepenazi, Endia)
- Letra de Church (Feat. Viktoh)
- Letra de Sitting on the Throne
- Letra de Mu Emu (Feat. BBanks)
- Letra de Turn Up
- Letra de King Shii
- Letra de Durosoke
- Letra de Dope Money (Feat. Phyno)
- Letra de Yemi My Lover
- Letra de Rayban Abacha
- Letra de Higher (Feat. B.E.Z)
Top 5 canciones de Olamide
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Olamide. Si te gustó "Position Yourself", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Position Yourself interpretada por Olamide. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.