Letra de Tested, Approved & Trusted - Burna Boy
Alias Artístico: Oluwa Burna, Damini Ebunoluwa Ogulu, Damini Ogulu
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Tested, Approved & Trusted" es una canción interpretada por Burna Boy, publicada en el álbum I Told Them....
Fecha de lanzamiento: 25 de agosto del año 2023.
Tested, Approved & Trusted Lyrics
Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me
Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me
Ehen, we, huh
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, trusted
Inna di middle of all of these beautiful girls in the world
Wey dey dance on the floor
As dem don manya na to bend am
Me I just want sempe for the centre
Baby, gyrate your waistline, roll it now
No slow down, just bring am, to me now
Submit am, no teasing, yeah
Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me
Wan jasi
The way you do fantastic
Have to put on glasses
Make you no blind me with this your body
When I see you whinin' fi di wall
Make me want to turn into the wall
Make me feel like we no dey for real life
Everything nice where you are
Babe-baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like me
Ehen, we, hey
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, trusted
¿Te encanta la letra de Tested, Approved & Trusted? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Tested, Approved & Trusted" de Burna Boy?
25 de agosto del año 2023
¿En qué álbum está "Tested, Approved & Trusted" de Burna Boy?
I Told Them...
Mira el video musical de Tested, Approved & Trusted
Álbum I Told Them...
- Letra de I Told Them (Feat. GZA)
- Letra de Normal
- Letra de On Form
- Letra de SITTIN’ ON TOP OF THE WORLD
- Letra de Tested, Approved & Trusted
- Letra de Cheat On Me (Feat. Dave)
- Letra de Virgil
- Letra de Big 7
- Letra de Dey Play
- Letra de City Boys
- Letra de Giza (Feat. Seyi Vibez)
- Letra de 12 Jewels (Feat. RZA)
- Letra de If I’m Lying
- Letra de Thanks (Feat. J. Cole)
- Letra de Talibans II (Feat. Byron Messia)
Más de Burna Boy
Top 5 canciones de Burna Boy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "Tested, Approved & Trusted", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Tested, Approved & Trusted interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.