Letra de On Form - Burna Boy

Alias Artístico: Oluwa Burna, Damini Ebunoluwa Ogulu, Damini Ogulu

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"On Form" es una canción interpretada por Burna Boy, publicada en el álbum I Told Them...

Fecha de lanzamiento: 25 de agosto del año 2023. 

On Form Lyrics


Whoever carry my Backwood, bring am out

See Backwood for here, baba

Come, make una no omila my Lord, oh

Bring am, my Lord, na hin be this

Make e dey my possession

No shii


Mm-mm (Gba bí, má gba bẹ)

O lọ jìnà, ó tún lọ far, mm-mm

And e no pass through Muritala (Mm-mm)

No carry me for mind (Mm-mm)

I step in the name of love, oh-woah, woah-oh

But nowadays, oh-oh

Tell them what they like to hear, oh-oh-oh

E shock dem as dem see me


Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)

Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo)

Mm-oh, error (Error)

Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)

Gba waju wọ—, gba waju wọ—, gbé wo (Gbé wo)

Gba waju wọ—, gbé-gbé-gbé wo


Ah, e no go tire me

Ah-ah, nothing we never see

No dey fara si

Person t'oba wu, k'obe

O lọ finally, I'm on form


Gba bí, má gba bẹ

Gba bẹ, má gba bi

Gba bí, má gba bẹ

Gba bẹ, má gba bi


If I hear, if I hear say I complain (L'Eko)

When I'm rocking, I'm rocking your body (Body, oh)

Sorry, coming from a long range

And as always, I'll be loving

Anytime you holla me, I'm early (Early)

I'll be lifting early

Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri (Ṣe ri, oh)

Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri

(L'Eko, won ni o l'ole)


Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)

Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo)

Mm-oh, error (Error)

Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)

Gba waju wọ—, gba waju wọ—, gbé wo (Gbé wo)

Gba waju wọ—, gbé-gbé-gbé wo


Ah, e no go tire me

Ah-ah, nothing we never see

No dey fara si

Person t'oba wu, k'obe

O lọ finally, I'm on form


I no dey too quick to talk, oh, oh

No be talkative like that, woah-woah-woah

I disguise my opolo, oh, oh

Make them no see me at all

No trust man, oh, not even my shadow, oh

Knack am jejely nonstop, woah-woah-woah

This industry won shame me, uh-mm

Story of my life


Ah, e no go tire me

Ah-ah, nothing we never see

No dey fara si

Person t'oba wu, k'obe

O lọ finally, I'm on form



Calificar Canción

VOTOS

¿Cuándo salió "On Form" de Burna Boy?
25 de agosto del año 2023


¿En qué álbum está "On Form" de Burna Boy?
I Told Them...



Top 5 canciones de Burna Boy

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "On Form", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Alone

Ooh-ooh, ooh, Ooh-ooh, ooh, Mm-mm, mm, Mm-mhm, mm, It's just another night, Just another fight for my life, It's alright, because everything dies, Nobody know why, Wetin I go do?, Wetin you go do, When you feelin' like you fallin', And you can't find nothing to hold on to?, Memories, uh-oh, carry me…

It’s Plenty

Gbe mi trabaye, make you no dey shalaye, I don't want nobody to give my matter K-leg, For this life I dey, I want to be celebrated, Don't wanna waste my days, I want to spend them on enjoyment, It's plenty, oh, ah, Order Hennessy, oh, ah, Wọn ní wọn wá mi, oh, ah, Every day, party, ah, As I dey knac…

For My Hand feat. Ed Sheeran

I wanna be in your life until the night is over, I wanna hold you so tight, so tight, come in closer, It's been a hell of a ride for every single moment, You were there by my side, Whenever I'm broken, you make me feel whole, Whenever I'm lonely, you're there for my soul, Wherever you are, girl, tha…

Rollercoaster feat. J Balvin

I don't want you to dey waste my time, I don't wanna wait 'til it's all over, This life is a gift from the most high Jah, That is why I'm thankful for all I have, 'Cause the fast life really ain't all that, So now I try to be pure, aha, No be like say I no dey shey normal, I just get with that in Ja…

Last Last

E don cast, last last, Na everybody go chop breakfast, Shayo, na lie, Shayo, Igbo, You go bow for the result, o, Nothing to discuss, o, 'cause I dey win by default, And without any doubt, o, Omo, me, I be adult, o, I no go fit take your, I no go fit take your insult, o, Omo mind as you dey talk, o, …

Lee la letra completa de On Form interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.