Portada de Stop Nonsense - Majeed

Stop Nonsense Letra - Majeed

Favorito
Video oficial en YouTube Elige cómo verlo mientras lees la letra

¿Video equivocado o no es el oficial? Proponer otro video

Letra oficial

Stop Nonsense Lyrics

Na money dey stop nonsense

Eeyaaahh

Majeeedy baby

You wan yang Gbedu


I ready for enjoyment

Omo me i no like suffer oh

If I just get small bar oh

Na to order what ever

Na money be my only friend

Omo me i no get lover oh

If i just get small bar oh

Na to order what ever


Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh

Na money stop nonsense

Money money money money money money

Na money stop nonsense

Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh

Na money stop nonsense

Money money money money money money

Na money stop nonsense


Set awon top boys

Gawu o, gawu o, gawu o


So if you get the money

Spend the money gan

Jaiye ori e lo

Top boy no dey dull

People wey get this money

Balling dey for their body

24/7 no dulling

Aiye ka ye


I ready for enjoyment

Omo me i no like suffer oh

If I just get small bar oh

Na to order what ever

Na money be my only friend

Omo me i no get lover oh

If i just get small bar oh

Na to order what ever


Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh

Na money stop nonsense

Money money money money money money

Na money stop nonsense

Only money oh

Omo only money oh

Money money money money money money

Na money stop nonsense

When you taste money

You go know say money too sweet

Letra aportada por Nilmey
¿Viste un error en la letra? Corregir letra
Ayúdanos a mejorar esta letra y te damos el crédito

¿Qué te hace sentir esta canción?

Sé el primero en reaccionar a esta canción

¿Te encanta la letra de Stop Nonsense? ¡Compártela con tus amigos!

Comentarios (0)

Tu correo es privado, no se publica. Si lo pones, te avisamos cuando alguien te responda.
0/1000

Aún no hay comentarios. ¡Sé la primera persona en contar qué significa esta canción para ti!

Información del sencillo

"Stop Nonsense" es una canción interpretada por Majeeed. 

Fecha de lanzamiento: 28 de Octubre del año 2022. 

¿Puedes mejorar esta descripción?Cuéntanos más de la canción. Si la aprobamos, ganas puntos.
Mejorar descripción +20 pts
¿Cuándo salió "Stop Nonsense" de Majeed?

28 de Octubre del año 2022

¿En qué álbum está "Stop Nonsense" de Majeed?

Cheers To Life

Créditos de producción

Todavía no tenemos los créditos de esta canciónCada dato que aprobemos (productores, escritores, distribuidora o sello) te da puntos.
Agregar créditos +3 pts c/u

Top 5 canciones de Majeed

Smile For Me Koba!, Dream Empire, Every time you tell me say you don’t think, I can be called your Mr perfect guy, Make I no lie, it breaks me down, And I think I can’t be with you when you’re not mine, Oh, you’re not mine, Hmmm, All of my guys are all over you, I see them, they’re all over you, my one, But I de… No Room For Love Dream Empire, In the morning, we go cuddle, Night na Kung-Fu, Shawtie no dey confuse me, Baby no dey confuse me, You go tell me say you no want, Small time you go come my front, Shawtie no dey confuse me, Omotena no dey confuse me, Wahala jaburata, push me for yakata, But girl I’m loving your comfor… Time My son, Don't ever forget that time waits for no man oh, Make use of every time you spend on earth, Don't forget the saying that time na money, Them dey find money, you dey find babe, Na the only thing wey go fit make a man fail, Paddie better soji, put your head straight, Make e no go be had I know… Yawa No Dey End Ohhh, Wetin go kill a man na billing, oh, Oh ohh ohh, Majeeed baby, I get 10k for aza, And my padi wan borrow the raba, My shawtie wan do data, My mama call me later, She need funds oh!, For this kind matter, Na me be my one and only comforter, And if I say no raba (mogbe), Omo dey go shoot my leg c… How I Care I want you to love, I want you to stay, It's crazy now, Running around and round in circles for your love, So crazy now, Running around in all of the circles for your love, She said, "do you believe in miracles?", Do you believe that I will ever come to you, What if I tell you that you are the best …
Comunidad LETRASBOOM.COM

¡Únete! Es gratis y toma 10 segundos

  • Guarda tus canciones y artistas favoritos
  • Comenta, reacciona y que todos vean tu perfil
  • Envía letras y corrige errores para ayudar a todos
  • Gana puntos, sube de nivel y colecciona insignias

Lee la letra completa de Stop Nonsense interpretada por Majeed. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.