Letra de Time - Majeed

INFORMACIÓN DEL SENCILLO:

"Time" es una canción interpretada por Majeeed, publicada en el álbum Bitter Sweet - EP

Fecha de lanzamiento: 19 de febrero del año 2021. 

Time Lyrics


My son

Don't ever forget that time waits for no man oh

Make use of every time you spend on earth

Don't forget the saying that time na money


Them dey find money, you dey find babe

Na the only thing wey go fit make a man fail

Paddie better soji, put your head straight

Make e no go be had I know be the case


You say you like kele with a fine waist

Kele wey go make lawyer file case

You dey form bobo with your 5k

You no get money, you dey post giveaway

Oh, my God


Time they say don't wait for nobody

Time they say is really the money (Asiko ni koko koko)

Time they say waits for nobody

That same time na time wey no get time


Give me five minutes, I'll be on my way

Aunty Kilode an so so man place

You say you no won soji, say you get craze

We never start to dey talk you dey frown face

Your night namorning with you estate

Na so so corner corner follow one way

But I see you when you off light for that Toyota Corolla

Oh, Aunty wetin dey sup, oh?


Time they say don't wait for nobody

Time they say is really the money (Asiko ni koko koko)

Time they say waits for nobody

That same time na time wey no get time


Them dey find money, you dey find babe

Na the only thing wey go fit make a man fail

Paddie better soji, put your head straight

Make e no go be had I know be the case



Calificar Canción

VOTOS

¿Quién escribió "Time" de Majeed?
Majeeed


¿Quién produjo "Time" de Majeed?
Majeeed


¿Cuándo salió "Time" de Majeed?
19 de febrero del año 2021


¿En qué álbum está "Time" de Majeed?
Bitter Sweet - EP



Créditos de la canción
Productores: Majeeed
Escritores: Majeeed

Letra aportada por: Nilmey
Majeed foto

Majeed

Time

1001 visitas

Top 5 canciones de Majeed

Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Majeed. Si te gustó "Time", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.

Smile For Me

Koba!, Dream Empire, Every time you tell me say you don’t think, I can be called your Mr perfect guy, Make I no lie, it breaks me down, And I think I can’t be with you when you’re not mine, Oh, you’re not mine, Hmmm, All of my guys are all over you, I see them, they’re all over you, my one, But I de…

No Room For Love

Dream Empire, In the morning, we go cuddle, Night na Kung-Fu, Shawtie no dey confuse me, Baby no dey confuse me, You go tell me say you no want, Small time you go come my front, Shawtie no dey confuse me, Omotena no dey confuse me, Wahala jaburata, push me for yakata, But girl I’m loving your comfor…

Time

My son, Don't ever forget that time waits for no man oh, Make use of every time you spend on earth, Don't forget the saying that time na money, Them dey find money, you dey find babe, Na the only thing wey go fit make a man fail, Paddie better soji, put your head straight, Make e no go be had I know…

Yawa No Dey End

Ohhh, Wetin go kill a man na billing, oh, Oh ohh ohh, Majeeed baby, I get 10k for aza, And my padi wan borrow the raba, My shawtie wan do data, My mama call me later, She need funds oh!, For this kind matter, Na me be my one and only comforter, And if I say no raba (mogbe), Omo dey go shoot my leg c…

How I Care

I want you to love, I want you to stay, It's crazy now, Running around and round in circles for your love, So crazy now, Running around in all of the circles for your love, She said, "do you believe in miracles?", Do you believe that I will ever come to you, What if I tell you that you are the best …

Lee la letra completa de Time interpretada por Majeed. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.