Letra de Yawa No Dey End - Majeed
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Yawa No Dey End" es una canción interpretada por Majeeed, publicada en el álbum Bitter Sweet - EP.
Fecha de lanzamiento: 25 de marzo del año 2022.
Yawa No Dey End Lyrics
Ohhh
Wetin go kill a man na billing, oh
Oh ohh ohh
Majeeed baby
I get 10k for aza
And my padi wan borrow the raba
My shawtie wan do data
My mama call me later
She need funds oh!
For this kind matter
Na me be my one and only comforter
And if I say no raba (mogbe)
Omo dey go shoot my leg catapult
But I go live life, I go chop life
My brother yawa no dey end, yawa no dey end
Oh I go live my life, Oh I go my chop life
Cos yawa no dey end, yawa no dey end
Sapa no get friend, oh
Owu no get enemy
I say chop your life, my friend oh
Las las, owo epo l’araye b’ani la oh
With my last card, I go buy shayo and dine
Dine and wine
Make any motherfucker no kon kill my vibe
Make anybody no kon spoil my shine
But I go live life, I go chop life
My brother yawa no dey end, yawa no dey end
Oh I go live my life (oh no no no), Oh I go my chop life
Cos yawa no dey end, yawa no dey end
But I go live life, I go chop life
My brother yawa no dey end, yawa no dey end (ee no dey end oh)
Ohhh I go live my life, Oh I go my chop life
Cos yawa no dey end, yawa no dey end
Opor por por por, o poju
Dream Empire
Don’t touch me, don’t touch me, don’t do that
Please, babe
Go and meet your friends, go and meet your mum
Go and meet the people you’re giving money to
Please, don’t touch me
For real? Yes, for real. What do you mean for real?
Don’t tough me, please abeg
¿Te encanta la letra de Yawa No Dey End? ¡Compártela con tus amigos!
¿Quién escribió "Yawa No Dey End" de Majeed?
Majeeed
¿Quién produjo "Yawa No Dey End" de Majeed?
Shugavybz
¿Cuándo salió "Yawa No Dey End" de Majeed?
25 de marzo del año 2022
¿En qué álbum está "Yawa No Dey End" de Majeed?
Bitter Sweet - EP
Mira el video musical de Yawa No Dey End
Top 5 canciones de Majeed
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Majeed. Si te gustó "Yawa No Dey End", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Yawa No Dey End interpretada por Majeed. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.