Letra de Spiritual - Burna Boy
Alias Artístico: Oluwa Burna, Damini Ebunoluwa Ogulu, Damini Ogulu
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Spiritual" es una canción interpretada por Burna Boy, publicada en el álbum African Giant.
Fecha de lanzamiento: 26 de julio del año 2019.
Spiritual Lyrics
Ye-eh
(It's Kel-P vibes)
Aye-ye-ye-ye-eh, huh
Aye-ye-eh, huh
Aye-ye-ye-ye-eh, huh
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start dem go yinmu
Then them go start to dey love you
Ahh, ahh, ahh, ahh, spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, ooh, ooh, spiritual, highly spiritual
Ọmọ I don tire, tire, tire, tire
Tell them no, me nuh holding back
See I fit wire, wire, wire, wire, all the money wey dey my bank
Just to show you that I'm for real
You know its not hard to find me
I been on the road and men are slow down, but I run with the program
Said all my people spiritual, orí wọn pé
Ta ba wo'le, je k'owo wa pé
Said all my people spiritual, orí wọn pé
Ta ba wo'le, je k'owo wa pé
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start dem go yinmu
Then them go start to dey love you
Aah-ahn, spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual
Girl a whine 'pon me, uh
Me shine like a diamond ring
Them go dey never shine pon by me
Girl you know say man a real stylist
Dem never seen a style like this, uh
The girl wanna have my kids, uh
She wan live her life like this
'Cause she know say everything nice and crisp
Said all my people spiritual, orí won pé
Ta ba wo'le, je k'owo wa pé
Said all my people spiritual, orí won pé
Ta ba wo'le, je k'owo wa pé
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See, when you start them go yinmu
Then them go start to dey love you
Aah-ahn, spiritual, highly spiritual
Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual
Ye-eh
Aye-ye-ye-ye-eh, huh
Aye-ye-eh, huh
Aye-ye-ye-ye-eh, huh
Aye-aye-eh, huh
Aye-ye-ye-eh, huh
Aye-aye-eh, huh
Aye-ye-ye-ye-eh, huh
And, the message from Burna I believe would be
That every black person should please remember you were Africans before you became anything else
¿Te encanta la letra de Spiritual? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Spiritual" de Burna Boy?
26 de julio del año 2019
¿En qué álbum está "Spiritual" de Burna Boy?
African Giant
Mira el video musical de Spiritual
Álbum African Giant
- Letra de African Giant (Feat. [])
- Letra de Anybody
- Letra de Wetin Man Go Do
- Letra de Dangote
- Letra de Gum Body (Feat. Jorja Smith)
- Letra de Killin Dem (Feat. Zlatan)
- Letra de Omo
- Letra de Secret (Feat. Jeremih, Serani)
- Letra de Collateral Damage
- Letra de Another Story (Feat. M.anifest (GHA))
- Letra de Pull Up
- Letra de Blak Ryno (Skit)
- Letra de Destiny
- Letra de Different (Feat. Damian Marley, Angélique Kidjo)
- Letra de Gbona
- Letra de On the Low
- Letra de Show & Tell (Feat. Future)
- Letra de This Side (Feat. YG)
- Letra de Spiritual
Más de Burna Boy
Top 5 canciones de Burna Boy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "Spiritual", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Spiritual interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.