Letra de On the Low - Burna Boy
Alias Artístico: Oluwa Burna, Damini Ebunoluwa Ogulu, Damini Ogulu
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"On the Low" es una canción interpretada por Burna Boy, publicada en el álbum African Giant.
Fecha de lanzamiento: 16 de noviembre del año 2018.
On the Low Lyrics
It’s Kel P vibes
Yeah, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko (Baby your love dey high me)
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
Omo, khaki no fit be leather
Oh my Angeli, Angelina
Oh my Angeli, Angelina
Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it 'pon me (ye!)
And I know you shy, but it’s cool when we’re making love
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
Omo, khaki no fit be leather
Oh my Angeli, Angelina
Oh my Angeli, Angelina
Oh no
Shey when I wan dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And be a better guy guy
Be a better guy guy
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina, (ah baby) you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (oh baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
Omo, khaki no fit be leather (ah baby)
Oh my Angeli, Angelina (ah baby)
Oh my Angeli, Angelina (ah baby)
Jesu!
¿Te encanta la letra de On the Low? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "On the Low" de Burna Boy?
16 de noviembre del año 2018
¿En qué álbum está "On the Low" de Burna Boy?
African Giant
Mira el video musical de On the Low
Álbum African Giant
- Letra de African Giant (Feat. [])
- Letra de Anybody
- Letra de Wetin Man Go Do
- Letra de Dangote
- Letra de Gum Body (Feat. Jorja Smith)
- Letra de Killin Dem (Feat. Zlatan)
- Letra de Omo
- Letra de Secret (Feat. Jeremih, Serani)
- Letra de Collateral Damage
- Letra de Another Story (Feat. M.anifest (GHA))
- Letra de Pull Up
- Letra de Blak Ryno (Skit)
- Letra de Destiny
- Letra de Different (Feat. Damian Marley, Angélique Kidjo)
- Letra de Gbona
- Letra de On the Low
- Letra de Show & Tell (Feat. Future)
- Letra de This Side (Feat. YG)
- Letra de Spiritual
Más de Burna Boy
Top 5 canciones de Burna Boy
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Burna Boy. Si te gustó "On the Low", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de On the Low interpretada por Burna Boy. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.