Letra de Sharpally - Young Jonn
Alias Artístico: John Udomboso, John Saviours Udomboso, Young John
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Sharpally" es una canción interpretada por Young Jonn, publicada en el álbum Jiggy Forever.
Fecha de lanzamiento: 21 de julio del año 2023.
Sharpally Lyrics
Nuh-uh-uh, uh-nuh
(Kill Dem All)
Jiggy
Deep down inside my liver
I know this our love forever (Oh-ayy, ayy)
Mon wa something tio sonu
Blame it on my lifestyle, YOLO
No come here come do me ojoro (Come do me ojoro)
You wan play me kpa-kpangolo (Kpa-kpangolo)
You dey high me like I'm on Colos, on Colos (On Colos)
Deep down inside my kidney
I love you and I'm not kidding (Oh-ayy, ayy)
Omo, you fine die, I'm a fly guy
I know, I'm a shy guy but I'm a sharp guy (But I'm a sharp guy)
No come here come do me ojoro (Come do me ojoro)
You wan play me kpa-kpangolo (Kpa-kpangolo)
You dey high me like I'm on Colos, on Colos (On Colos)
Jiggy
Gimme your vitamin loving
'Cause I'm loving you everyday (Every-day)
Nobody knows tomorrow
But, I go dey by your side anyway (Anyway)
Anyway the matter be, anyway the matter be
When you need me to f'ata si
You need me to seek ally
Call my phone sharpally, oh-nuh-nuh
Gimme your vitamin loving (Gimme your vitamin loving)

Anytime you ready for loving
Anytime you wan put it on me, shama she'ju si mi
Girl, I'm running, I'm running to you (I'm running to you)
Iwo sha ma sha'lo
Iwo sha ma sh'aye lo
They don't want our happiness (They don't want our happiness)
But, we no send their papa (But, we no send their papa)
Deep down inside my kidney
I love you and I'm not kidding (Oh-ayy, ayy)
Omo, you fine die, I'm a fly guy
I know, I'm a shy guy but I'm a sharp guy (But I'm a sharp guy)
No come here come do me ojoro (Come do me ojoro)
You wan play me kpa-kpangolo (Kpa-kpangolo)
You dey high me like I'm on Colos, on Colos (On Colos)
Gimme your vitamin loving
'Cause I'm loving you everyday (Every-day)
Nobody knows tomorrow
But, I go dey by your side anyway (Anyway)
Anyway the matter be, anyway the matter be
When you need me to f'ata si
You need me to seek ally
Call my phone sharpally, oh-nuh-nuh
Gimme your vitamin loving (Gimme your vitamin loving)
'Cause I'm loving you everyday (Every-day)
Nobody knows tomorrow
But, I go dey by your side anyway (Anyway)
Anyway the matter be, anyway the matter be
When you need me to f'ata si
You need me to seek ally
Call my phone sharpally, oh-nuh-nuh
Gimme your vitamin loving (Gimme your vitamin loving)
'Cause I'm loving you everyday (Every-day)
Nobody knows tomorrow
But, I go dey by your side anyway (Anyway)
Anyway the matter be, anyway the matter be
When you need me to f'ata si
You need me to seek ally
Call my phone sharpally, oh-nuh-nuh
(Kill Dem All)
(Dozer).
¿Te encanta la letra de Sharpally? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Sharpally" de Young Jonn?
21 de julio del año 2023
¿En qué álbum está "Sharpally" de Young Jonn?
Jiggy Forever
Mira el video musical de Sharpally
Álbum Jiggy Forever
- Letra de Tony Montana
- Letra de Pot of Gold (Feat. [])
- Letra de Bahamas
- Letra de Aquafina
- Letra de Big Big Things (Feat. Kizz Daniel, Seyi Vibez)
- Letra de Bucket List
- Letra de Showcase (Feat. Blaqbonez)
- Letra de Jeje
- Letra de Stronger
- Letra de Hold On (Feat. Sean Paul)
- Letra de Maya Maya (Feat. Ya Levis)
- Letra de 50 Billion (Feat. Zlatan)
- Letra de Full My Tank (Feat. Don Jazzy)
- Letra de Shine Shine
- Letra de Sharpally
- Letra de Go Hard
Más de Young Jonn
Top 5 canciones de Young Jonn
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Young Jonn. Si te gustó "Sharpally", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Sharpally interpretada por Young Jonn. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.