Letra de Big Big Things - Young Jonn
(Feat. Kizz Daniel, Seyi Vibez)
Alias Artístico: John Udomboso, John Saviours Udomboso, Young John
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Big Big Things" es una canción interpretada por Young Jonn, Kizz Daniel y Seyi Vibez, publicada en el álbum Jiggy Forever.
Fecha de lanzamiento: 23 de febrero del año 2024.
Big Big Things Lyrics
Wi-wi-willis giddem
Jiggy, giddem
Big big things ni mo like (Ya ya ya)
Shey you dey ri ise oluwa for my life (Ya ya ya)
When I walk through the valley of the shadow (Ya ya ya)
All eyes on me cause I came in a Lambo (Ya ya ya)
Came in a-, uh uh
She say why you do me like this
You know I would do anything for your love
Normal thing no do me anymore
Big big big things ni mo like
Na money, na money, na money
Na money wey dey give me morale
Energy, energy, energy
Big big big things ni mo like
Oju mi ti fe gor, oju mi ti fe gor
One girl no fit do me, two follow for threesome (Ya ya ya)
Risky things ni mo like
Freaky things ni mo like
'emi o'te le omo mummy baddie m'ani mo like (Ya ya ya)
Vado
She say why you do me like this
You know I would do anything for your love
Normal thing no do me anymore
Big big big things ni mo like
Na money, na money, na money
Na money wey dey give me morale
Energy, energy, energy
Big big big things ni mo like
Everyday, everyday me I dey meditate
Richest man before na bill gate
Richest man now don change
Okay if no be God, nibo moba wa
Six years ago I load my maga
2020, I dropped a banger
Omo na so no Wahala
(Professor)
Bebe, me I love you bebe (Professor)
I came in a Lambo, I came in a, uh uh (Professor)
Baby sing with me (Professor)
Uh uh uh, oh uh uh uh
Big big things ni mo like (Ya ya ya)
Shey you dey ri ise oluwa for my life (Ya ya ya)
When I walk through the valley of the shadow (Ya ya ya)
All eyes on me cause I came in a Lambo (Ya ya ya)
Came in a-, uh uh
She say why you do me like this
You know I would do anything for your love
Normal thing no do me anymore
Big big big things ni mo like
Na money, na money, na money
Na money wey dey give me morale
Energy, energy, energy
Big big big things ni mo like
Giddem, doza
Wi-wi-willis giddem
¿Te encanta la letra de Big Big Things? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Big Big Things" de Young Jonn?
23 de febrero del año 2024
¿En qué álbum está "Big Big Things" de Young Jonn?
Jiggy Forever
Mira el video musical de Big Big Things
Álbum Jiggy Forever
- Letra de Tony Montana
- Letra de Pot of Gold (Feat. [])
- Letra de Bahamas
- Letra de Aquafina
- Letra de Big Big Things (Feat. Kizz Daniel, Seyi Vibez)
- Letra de Bucket List
- Letra de Showcase (Feat. Blaqbonez)
- Letra de Jeje
- Letra de Stronger
- Letra de Hold On (Feat. Sean Paul)
- Letra de Maya Maya (Feat. Ya Levis)
- Letra de 50 Billion (Feat. Zlatan)
- Letra de Full My Tank (Feat. Don Jazzy)
- Letra de Shine Shine
- Letra de Sharpally
- Letra de Go Hard
Más de Young Jonn
Top 5 canciones de Young Jonn
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Young Jonn. Si te gustó "Big Big Things", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Big Big Things interpretada por Young Jonn. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.