Letra de Bucket List - Young Jonn
Alias Artístico: John Udomboso, John Saviours Udomboso, Young John
INFORMACIÓN DEL SENCILLO:
"Bucket List" es una canción interpretada por Young Jonn, publicada en el álbum Jiggy Forever.
Fecha de lanzamiento: 12 de abril del año 2024.
Bucket List Lyrics
Number one on my bucket list
I see me and you for the family tree
Who is in the garden?, ọmọ
Can I come and see you?, ọmọ (Wha dem a say?)
I know you dey vex sometimes 'cause I don’t keep to timing, ọmọ
But yunno I dey try try, ọmọ
Can I come and see you?, ọmọ
I don’t ever change for nobody
But you dey make me do many things I never do
So I go need some time and some patience
'Cause I no wan to dey feel like I dey over do
And you know that age is just a number
But ọmọ no go let that one come dey worry you
But I go need sometime and some patience
And I feel bad you don’t see my efforts
All the way
All the way way
All the way way
Girl I’m hoping we can go all the way way
All the way way
All the way
All the way way
All the way way
Girl I’m hoping we can go all the way way
All the way way
Eminado
Aroma therapy, my Toyin Tomato
Sumomi baby make we do the collabo
My head dey swell when you do the falsetto
Oya do the falsetto
Tinini, tanana
Wininini, wanana
Only me an you, no go turn am to a carnival
Family and friends ma lọ pe wọn si nu matter yi
Ma lọ pe wọn si nu matter yi
I don’t ever change for nobody
But you dey make me do many things I never do
So I go need some time and some patience
'Cause I no wan to dey feel like I dey over do
And you know that age is just a number
But ọmọ no go let that one come dey worry you
But I go need sometime and some patience
And I feel bad you don’t see my efforts
All the way
All the way way
All the way way
Girl I’m hoping we can go all the way way
All the way way
All the way
All the way way
All the way way
Girl I’m hoping we can go all the way way
All the way way
¿Te encanta la letra de Bucket List? ¡Compártela con tus amigos!
¿Cuándo salió "Bucket List" de Young Jonn?
12 de abril del año 2024
¿En qué álbum está "Bucket List" de Young Jonn?
Jiggy Forever
Álbum Jiggy Forever
- Letra de Tony Montana
- Letra de Pot of Gold (Feat. [])
- Letra de Bahamas
- Letra de Aquafina
- Letra de Big Big Things (Feat. Kizz Daniel, Seyi Vibez)
- Letra de Bucket List
- Letra de Showcase (Feat. Blaqbonez)
- Letra de Jeje
- Letra de Stronger
- Letra de Hold On (Feat. Sean Paul)
- Letra de Maya Maya (Feat. Ya Levis)
- Letra de 50 Billion (Feat. Zlatan)
- Letra de Full My Tank (Feat. Don Jazzy)
- Letra de Shine Shine
- Letra de Sharpally
- Letra de Go Hard
Más de Young Jonn
Top 5 canciones de Young Jonn
Estas son algunas de las canciones más escuchadas de Young Jonn. Si te gustó "Bucket List", también puedes leer sus letras, conocer sus colaboraciones y explorar su discografía completa en LETRASBOOM.COM.
Lee la letra completa de Bucket List interpretada por Young Jonn. Descubre el video musical, la información del sencillo y explora más letras, álbumes y colaboraciones del artista en LETRASBOOM.COM.